Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Heartless visitor 😂🔥
15,452 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 20

This thing happen one time like that when me and my wife dey. She Dey plan go market we just say make we use the last vegetable soup for fridge chop swallow one neighbor just come we just by ask her whether she go chop she say yes haaa we tell her say na old soup she collect am🤣

This guy Dey smoke something different

😂😂😂visitor wicked

Next time tell am Sey Na sawad soup...

Hahahaha why I no go follow u chop am Make hunger kee me ehhhh Fanta

Dis guy and ogbonno soup na 5 & 6 🤣🤣🤣🤣

Omoh!!! Brotherly 🫂🫂 Ya doing great yunno✌️✌️

I know no weather you go follow me chop, na you invite the visitor na

😂🤣😂, no for this house? 😂, you go cry 🤣😭🤣😁😹

Guy 😂😂

🔥

Wucked visitor 😂😂😂

Garri yellow 😅

Lol Early morning 🌄

🤣😂

Abeg make una follow for follow abeg na😂🤣😭😭

🤪🤪🤣🤣

😂😂😂😂😂

🤣🤣

😀😂😂
