Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Hell faya fit dey fun 😂🔥
26,860 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Fanta you sure say big Omah never Dey add something for inside your ogbonor soup?🤷♂️😂

Just one advice for you: CHANGE YOUR DEALER!!! Or just quit that addiction altogether before it ends you🚮🚮🚮

This garri yellow you dey chop don dey high you.🤣🤣🤣

This guy nah werey 😂🤣😂

Rich people go dey der estate poor people go dey der village 😂

Kpai and go there make u help us check if e go dey fun make men begin do evil for here first 😉

Too much of garri yellow

Week just started 😸

Me I go like they heaven ooh

Baba I need that your cana plug They must arrest am

U this boy ehn one day you go craze oh 😂 all these your posts dem 😂

Why you no go where rich men dey wey you go dey chop suya ?😂💔….why you won turn cleaner for heaven

Wetin dis boy dey smoke no good at all. Wetin be say white wey you wear go dirty for heaven 😂😂😂😂

Fanta🤣🤣🤣. Wetin u take this morning

Why na Heaven u choose for yourself? 😂.

Bible na story book 📖 na We dey wait to go the hell Everywhere go stew 😋

Blike say heaven go get ticket and visa ooo 🤔

Omo this guy,you funny aje

Werey😂😂

😂😂😂😂😂

I’m not interested

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Delulu

😂😂😂😂😂

You don Dey kolo Emma

Na Cana talk be this

Fanta wetin you smoke this morning? Who is your dealer?😂

This guy is really creative. Gifted🔥

But who them go use do barbecue na?

You are going to hell my bro 😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

We need help this guy..😂 E no dey normal again.

Guy wetin dey worry you🤣

This guy brain sha 🤣🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂😂😂
