Loading video...
Video Failed to Load
Heโll never try that again in his life ๐ญ
1,394,151 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
37 Comments

What kind of brain dead skit is this. I come dey feel for una

Whc kind mumu content be this๐๐

Na why Facebook stop to dey pay better money be this. Is this content ?

Wetin be this

all this kind skit dey reduce IQ

Abeg make una carry this thing go facebook

Tap the three dots on top and chose not interested in this post. It will reduce this kind of jonky posters clipping nonsense for clicks and likes๐

which kind skit be this biko ๐

spank this

Hand wey you suppose pour acid or punchure with knife con put cameroon pepper on top ๐ฉ๐ฉ๐ฉ๐ฉ

shebi you wan tap yansh, come tap now!

lol ๐

He even dey overpower both of them

Heโs strong

if he try am again make i know why ๐๐

Heโll never

Nigerians and making skits unnecessarily long and unfunny

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Na my hand dey there oo

Them spank your ikebe twice you still mount for window side Which kind lame content be this๐

This content is too unprofessional. Holding his hands like he couldn't pull it out with force

Something must kill a man

Na content nothing anybody else wan tell me โค๏ธโค๏ธ

Make person help 8072431595 opay

You lose guard oo you for wipe that rope for ein neck against the window

๐

Low key she get soft nyash

@silverpenydr Girl wey no get yanch Nia u dey do this rubbish for mtcheew

@grok what is this?

Facebook people leave this app now

The girl no even fine with packed yansh n bloated tummy ๐ซ

Heโll never try that again lol

Funny

Body go tell am ๐

What was the expecting

Na that iron side u for put for e head

Very good for him
Related Videos
Hes never going to trust another cop in his life again
Crazy Videos ๐
59,239 views โข 6 months ago
โNever scored a freekick in his life ๐๐ญโ
๐ ๐๐ง ๐๐
18,378 views โข 5 months ago
