Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
He’ll never try that again in his life 😭
1,394,151 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
37 Kommentare

What kind of brain dead skit is this. I come dey feel for una

Whc kind mumu content be this😂😂

Na why Facebook stop to dey pay better money be this. Is this content ?

Wetin be this

all this kind skit dey reduce IQ

Abeg make una carry this thing go facebook

Tap the three dots on top and chose not interested in this post. It will reduce this kind of jonky posters clipping nonsense for clicks and likes😕

which kind skit be this biko 😂

spank this

Hand wey you suppose pour acid or punchure with knife con put cameroon pepper on top 😩😩😩😩

shebi you wan tap yansh, come tap now!

lol 😂

He even dey overpower both of them

He’s strong

if he try am again make i know why 😂😂

He’ll never

Nigerians and making skits unnecessarily long and unfunny

😭😭😭😭😭

Na my hand dey there oo

Them spank your ikebe twice you still mount for window side Which kind lame content be this😒

This content is too unprofessional. Holding his hands like he couldn't pull it out with force

Something must kill a man

Na content nothing anybody else wan tell me ❤️❤️

Make person help 8072431595 opay

You lose guard oo you for wipe that rope for ein neck against the window

😂

Low key she get soft nyash

@silverpenydr Girl wey no get yanch Nia u dey do this rubbish for mtcheew

@grok what is this?

Facebook people leave this app now

The girl no even fine with packed yansh n bloated tummy 🚫

He’ll never try that again lol

Funny

Body go tell am 😂

What was the expecting

Na that iron side u for put for e head

Very good for him
Ähnliche Videos
Sensitive content
Never again in your life 😭💔😂
$ilva 💸
203,609 Aufrufe • vor 1 Jahr
