Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

He’ll never try that again in his life 😭

1,394,151 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 37

Фото профиля I Sell Land
I Sell Land3 месяцев назад

What kind of brain dead skit is this. I come dey feel for una

Фото профиля Minister Of Thoughts💭
Minister Of Thoughts💭3 месяцев назад

Whc kind mumu content be this😂😂

Фото профиля Governor's Cousin
Governor's Cousin3 месяцев назад

Na why Facebook stop to dey pay better money be this. Is this content ?

Фото профиля Ayilola of Nigeria /Laptop Guy 🩺 🇳🇬 🇬🇧🇺🇸
Ayilola of Nigeria /Laptop Guy 🩺 🇳🇬 🇬🇧🇺🇸3 месяцев назад

Wetin be this

Фото профиля VOID
VOID3 месяцев назад

all this kind skit dey reduce IQ

Фото профиля ola_exkay
ola_exkay3 месяцев назад

Abeg make una carry this thing go facebook

Фото профиля ORGA LANLORD
ORGA LANLORD3 месяцев назад

Tap the three dots on top and chose not interested in this post. It will reduce this kind of jonky posters clipping nonsense for clicks and likes😕

Фото профиля unruly
unruly3 месяцев назад

which kind skit be this biko 😂

Фото профиля Nadia
Nadia3 месяцев назад

spank this

Фото профиля RIA OF IBADAN
RIA OF IBADAN3 месяцев назад

Hand wey you suppose pour acid or punchure with knife con put cameroon pepper on top 😩😩😩😩

Фото профиля 𝕋𝔼𝔾𝔸™ 🌍
𝕋𝔼𝔾𝔸™ 🌍3 месяцев назад

shebi you wan tap yansh, come tap now!

Фото профиля Queen Katalina 🦋
Queen Katalina 🦋3 месяцев назад

lol 😂

Фото профиля Olamide (Parody) 🐐
Olamide (Parody) 🐐3 месяцев назад

He even dey overpower both of them

Фото профиля Queen Katalina 🦋
Queen Katalina 🦋3 месяцев назад

He’s strong

Фото профиля Eniola ❤️🦅
Eniola ❤️🦅3 месяцев назад

if he try am again make i know why 😂😂

Фото профиля Queen Katalina 🦋
Queen Katalina 🦋3 месяцев назад

He’ll never

Фото профиля Michael
Michael3 месяцев назад

Nigerians and making skits unnecessarily long and unfunny

Фото профиля murphylandya
murphylandya3 месяцев назад

😭😭😭😭😭

Фото профиля Learner
Learner3 месяцев назад

Na my hand dey there oo

Фото профиля Frankly not Franklyn
Frankly not Franklyn3 месяцев назад

Them spank your ikebe twice you still mount for window side Which kind lame content be this😒

Фото профиля Saint
Saint3 месяцев назад

This content is too unprofessional. Holding his hands like he couldn't pull it out with force

Фото профиля BiG_Smarth
BiG_Smarth3 месяцев назад

Something must kill a man

Фото профиля Dazzme
Dazzme3 месяцев назад

Na content nothing anybody else wan tell me ❤️❤️

Фото профиля Sophia ❤
Sophia ❤3 месяцев назад

Make person help 8072431595 opay

Фото профиля Skies🗽
Skies🗽3 месяцев назад

You lose guard oo you for wipe that rope for ein neck against the window

Фото профиля Capable
Capable3 месяцев назад

😂

Фото профиля  TerRy 
 TerRy 3 месяцев назад

Low key she get soft nyash

Фото профиля CJAY✨
CJAY✨3 месяцев назад

@silverpenydr Girl wey no get yanch Nia u dey do this rubbish for mtcheew

Фото профиля zara
zara3 месяцев назад

@grok what is this?

Фото профиля D-BOY
D-BOY3 месяцев назад

Facebook people leave this app now

Фото профиля Rhema .Jnr🙏⚽🏀
Rhema .Jnr🙏⚽🏀3 месяцев назад

The girl no even fine with packed yansh n bloated tummy 🚫

Фото профиля 𝕋𝕙𝕚𝕤 𝕋𝕨𝕚 𝕋𝕨𝕚 𝕤𝕖𝕗
𝕋𝕙𝕚𝕤 𝕋𝕨𝕚 𝕋𝕨𝕚 𝕤𝕖𝕗3 месяцев назад

He’ll never try that again lol

Фото профиля HardBill
HardBill3 месяцев назад

Funny

Фото профиля Ijoba 𓃵 💵💰
Ijoba 𓃵 💵💰3 месяцев назад

Body go tell am 😂

Фото профиля JuStMeri✝️
JuStMeri✝️3 месяцев назад

What was the expecting

Фото профиля Eli
Eli3 месяцев назад

Na that iron side u for put for e head

Фото профиля Jacixn
Jacixn3 месяцев назад

Very good for him

Похожие видео

Never again in your life 😭💔😂
0:46

Sensitive content

Never again in your life 😭💔😂

$ilva 💸

203,609 просмотров • 1 год назад