ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Hello NPFL ๐
42,331 ๆฌก่ง็ โข 6 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

See wetin dem do my Akwa United ๐คฃ๐คฃ๐คฃ.. You no want make we promote? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ. I love this so so much, Sporting Lagos

@yetunede Eleyi poo ๐น๐น๐น Admin be pressing our neck ๐น Fry us, we are your dodo ๐น

๐ต๐ต๐ต Let's go Sporting.

Akwa united, brutal ๐ That silent snub for Solution ๐คฃ NNL brutal snubbing ๐น

Be like say na this admin i go give my 13th month salary....... See cooking ๐ฏ

NNL no even get respect. He wan shake ke? ๐

Why snubbing NNL? Na so life be

This skit is forever GOATed. So adaptable

Na ogun go kee NNL ๐คฃ after e lock us for cage 2 seasons e still wan shake hands ๐

NPFL next season go too sweet! Handler Ni pity us choke us with more ๐คฃ๐คฃ

Admin, we are ready for you ooo... ๐๐๐

Nah! ๐๐๐๐ This is nice There'll be a big battle between media teams next season, I can't wait

Ode pada๐๐

You dey bite the NNL hand wey feed you ๐ญ

Admin cooking ๐คฃ๐

๐๐

I don dey love this club ๐๐ make una no relegate oo ๐

@Asadullahcoded the bumps with 3SC is for you๐๐๐

which connection you get with ibadan?.๐๐

If not for this food wey u cook Wetin I for chop this morning?

Those ones wey u no shake them go carry u for mind home and away

this admin is cooooking, awon eyan coookurella

What a concept ๐๐

Solution fc ๐ญ๐ญ

Welcome back newbie

We back baby!!!!!! Itโs going to be bloody next season! But not for us๐โโ๏ธ๐

Akwa united ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Get In!!!

Flex

Welcome back

@lavezzedout Admin youโre doing well ๐๐

E never reach 24hrs naaaa ๐๐๐๐๐๐

@OJOBAMIJI I just Dey wait for inter lagos ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ya left NNL hanging ๐๐ญ




