Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Hello NPFL 👋
42,331 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

See wetin dem do my Akwa United 🤣🤣🤣.. You no want make we promote? 🤣🤣🤣. I love this so so much, Sporting Lagos

@yetunede Eleyi poo 😹😹😹 Admin be pressing our neck 😹 Fry us, we are your dodo 😹

🔵🔵🔵 Let's go Sporting.

Akwa united, brutal 😅 That silent snub for Solution 🤣 NNL brutal snubbing 😹

Be like say na this admin i go give my 13th month salary....... See cooking 💯

NNL no even get respect. He wan shake ke? 😂

Why snubbing NNL? Na so life be

This skit is forever GOATed. So adaptable

Na ogun go kee NNL 🤣 after e lock us for cage 2 seasons e still wan shake hands 💀

NPFL next season go too sweet! Handler Ni pity us choke us with more 🤣🤣

Admin, we are ready for you ooo... 😂😂😂

Nah! 😂😂😂😂 This is nice There'll be a big battle between media teams next season, I can't wait

Ode pada😂😂

You dey bite the NNL hand wey feed you 😭

Admin cooking 🤣😂

😎😎

I don dey love this club 😂😂 make una no relegate oo 😂

@Asadullahcoded the bumps with 3SC is for you😂😂😂

which connection you get with ibadan?.😂😂

If not for this food wey u cook Wetin I for chop this morning?

Those ones wey u no shake them go carry u for mind home and away

this admin is cooooking, awon eyan coookurella

What a concept 😁💙

Solution fc 😭😭

Welcome back newbie

We back baby!!!!!! It’s going to be bloody next season! But not for us🙂↔️😂

Akwa united 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Get In!!!

Flex

Welcome back

@lavezzedout Admin you’re doing well 😂😂

E never reach 24hrs naaaa 😂🙏😆😂😂😂

@OJOBAMIJI I just Dey wait for inter lagos 🤣🤣🤣🤣

Ya left NNL hanging 😂😭




