Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
"HELLO" OUT NOW ON ALL STREAMING PLATFORMS!!❤️❤️
722,571 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Why you kan look like adekunle gold from afar😂😂.. Nice one Mr May D💪

May almighty God bless you beyond your expectations May D 🙏🏿

Na this motor you dey used

Na snippet you supposed drop so people will go listen to the rest for apple or Spotify but you drop full track here so tell me waiting I wan go hear am for again

U too good 🔥🔥🔥

Omooh e don Dey enter

First to comment As a sure boy

Omoo Jude just spoil this guy life 🤷♂️🤷♂️🤷♂️

Cover the plate number na

I go always support you

Just comeback and make that money Mr May D. U’re too good as usual 💪🏽❤️

May D ti gbe de

King 👑❤️

God bless you my G

I hear Davido in this 🔥

Try Feature portable bro.

May D 🔥 🔥 🔥 Abeg nah Osheeeeee padi mi U re good bro....

My fellow old taker I pray we take again we need am %100

Guy you still dey sing

You carry this Moto go igbogbo ni coz why the exhaust dirty like this.

Nice move ignore the noise..

Since the day of sound track , you sabi !!!

If you don't finish return the car

kindly check your instagram dm 🙏🏼🙏🏼❤️

see sweet song

Go and future ice king

See jeans 👖 that may D where self Lol,,,,,,,, life has pass this kind things

Finally 🎧

You for sell this song for davido

Bro just give up

You still bad

This your jam enter sha

Go ask ice king ochacho for a verse
