正在加载视频...
视频加载失败
Hello🎼 pls give me a date !! ❤️🫶🏿 #sureboy
33 条评论

Sha dey look back make them no steal that car. That distance too much ooo

@Shaana247 See raw talent wey Jude wan send to extinction

Drop that shit bro, it sounds so good!

This is what I was saying with my friends , all you need is serve us good music not trolling 🫶❤️❤️❤️. . I go drink am so tey e go disappear from streaming platforms 🔥🔥

As a SUREMAN bros you no be boy again.

Pay no attention to the negative minds, this is dope, may God be your light.

Ayo Maff added to this jam would sell faster. It’s dope. E still Dey your body.

Feature Davido on this song e go bang 🔥🔥🔥🔥🔥💯

I know you've gone through alot But keep it up.. The music things still dey your body 100%

Dem talk say the gap wey u give that car too much ooo,make dem no go thief am ooo😂😂😂

May D if you don dey less busy, Carry your speaker make you play this song listen to am if e sweet for your ear

Yesterday 😤😤😤🔥🔥🔥

Now this is how comeback is done, pick yourself up and move again not by going to the podcast to entertain people about stories that won't help your growth. Give us a hit and your life will change

How far, try and feature trending artistes, it really helps boost your visibility. You can't do one man mopol for life.

Nice jam! Keep your head up e no easy!

This guy good normally, no be today.

All of Una Dey talk rubbish Carry mic go sing song May D no worry e sharp Scatter Ogooo

Abeg find FOLA link up with am This one enter ejeh

I like as your camera man Dey use scope look back make you no go enter gbese

Na better sound ooo drop before month end

You still got it big bro I believe one day you go still get that comeback you deserve💯🙏🏽

Mayyyyy DDDDDDDDDD E dey body 🔥

Sounds fresh . This one enter May D.

@Bleczzy2 Na jude i kuku blame😤

I'm gonna stream hard drop it already we will support you 🫶🏼💜🔥

@blaccmajek Sweet music,heads up OG❤️

Drop am next Friday 🙏

Keep it coming!! Supporting u in my little way. 🎉🔥🙌🏾

Una 😂

May D ❤️❤️❤️ Abeg feature OBO on this one

Congratulations

It’s Mr May D 🔥

This one enter
