Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Help me ask Sam Larry which work does he do for a living - Portable narrates his futile experience

76,975 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Iamsam
Iamsamvor 2 Jahren

I respect Portable for being courageous 😬 🤠

Profilbild von Xlimkizzy† 💛🤍💛
Xlimkizzy† 💛🤍💛vor 2 Jahren

This portable get sense

Profilbild von Adeyemi Adekola
Adeyemi Adekolavor 2 Jahren

Omo, I watch a whole 9 mins video of portable talking. He made sense though.

Profilbild von Hay Crane
Hay Cranevor 2 Jahren

99 advice only 1 helper . 100 for you portable 🙌🙌

Profilbild von Hay Crane
Hay Cranevor 2 Jahren

This is the realest celebrity speaking fact. “Na we hustle reach there, na una con turn middle man”

Profilbild von Enoch Ayodele
Enoch Ayodelevor 2 Jahren

For the frst time ever since l dey hear abt u...l give u ur flowers bro..U are real...respect portable

Profilbild von Gold
Goldvor 2 Jahren

Why I like this guy b say he no dey fear anybody Una think say when him talk"am a baboo, I live in the zoo" him no know wetin him dey talk?😂😂

Profilbild von Babatunde
Babatundevor 2 Jahren

Person wey hold bread go chop beans😂🤣

Profilbild von Oluwatosin
Oluwatosinvor 2 Jahren

99 advisers, only 1 helper. Words on marble!

Profilbild von Nicholas sneh ⚡
Nicholas sneh ⚡vor 2 Jahren

Portable na werey E no kuku dey fear them

Ähnliche Videos