Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Help me rate this guy talent from 1-10 make I sign am ? ☝️🏧
38 Kommentare

Guy! See as you don Dey clean Geh geh wey dirty before 😳🤣🤣🤣

Na Mumu man you be shuur

@Jimjimzay I done mumu for love before, nah once I notice am I run

@official_Gegeh 👍👍

Mentor check this out 🎚️🤗

Make popori pass the baton 😂😂💔

Eim go spoil am

He’s good at what he does Take him inside ShopRite walk him to the bathroom product aisle and get him a bigger mop with gloves He’s good at what he does but def not good at singing

He good but singing with pressure to impress you

I know this boy, very talented. Met like twice. Abeg help am

it can only get better one day

Omo the guy good I nor go lie, 9 for me, Aje I talk am, make Osakpolo comot for industry people dey to replace am abeg. E dey block young talents.

Omo this guy sing pass ochacho piking

The guy dey sing like rema

His hip hop freestyle reminds me of REMA back then 🫵🏼😎

I'll rate him 7/10

Abeg make Una sharply find that boy ,make he cut soap for me

Yes ☑️

@MSARTS159725 You too much

E better pass that ochacho pikin😂

U Mumu guy With that your wreck record label Don't joke with this young talents!! Cause all you do is to sign and mock them

He is good oo geh geh please help him out

sign am asap...no forget to buy am benz too

Make we tell am the truth asap 🌚

9 on my side, cause the song relate to opueh sha,…. I deh hear “ horny”

Destiny helper is your new name Gheghe, I no even listen but whatever encouragement he needs, pls do it. Everyone deserves a push📈✅

He try for me I will give him 7/10

100k for my answer

He never get money oh, But music say he get plenty money🤣😁 The guy is good Make davido sing am,, Na he type of song this guy dey vibe

Mentor sign this one 🤣 popori dey fuckup🤣

You don already sign am we know 😂 naso them take unvail boy spyce no worry

8/10

Hear traps that guy will surely be a monster if he improves more and a good background and mentorship

The Guy carry Talent ProF☺️🤲❤️ Abeg Sign Am🤲🛐

Ahbeg sign am to Opueh records ahbeg..... Na mini Rema so

I like as he make Gehgeh happy Sign am boss

Geh geh leave am he don spoil everything which one be say I get plenty money and still da do cleaner

Talent ❤️
