正在加载视频...
视频加载失败
Help you as how na??? 😂😂😂😂 You’ll help yourself o
40 条评论

As an organist then, if I notice you love to show off, just pray I don't play responsorial psalm for you, na high key I go set for you😂😂😂, you must choke in the presence of the Lord.

😂😂😂😂 which kind wickedness be this

@LINTNBRS Gospel musical wickedness (GMW) 😂

@Row_Haastrup 😂😂😂 Your head dey there.

🤣

😂 Ah

E shock you abi? 🤣

Angel Gabriel sef no do reach this one for ajule orun

😂

Abi na

Na only @kunle_kenny fit help this one

Pitch to glory💀

Pitch to glory 😁😭

Pitch to glory 🤣🤣🤣

Pesin wey dem suppose wipe correct slap from back 🤣😂🤣🤣

So none of dem give give am slap for his ipako 🤣🤣

No be lie, help yourself dey go No be me you go kill😂

PITCH TO GLORY MY GUY 😂😂

Help who? Please finish what you started😅

If na me dey on that piano ehn. As I see say you wan show off. I go help you with high key. That pitch wey you wan hit you go see keys to hit am to glory. If you no choke before the breathren no be me sit-down for that piano be that

So there are really no other things people can use to do skits asides worship and the church? And Christians are kikiking and "😂😂😂😂". Now when they use pastors to joke, you get worked up abi?

He say na pitch to glory

I love this content. It is a teachable moment for choristers. Know your range!. When you are leading an audience, it's safe you sing just the melody of the song.

He really need to help himself 😆

Pitch to glory 😭😂😂😂

No be Sabinus past be dis🤣🤣... Same resemblance... Oya help urself jare🤣

I was playing worship song for my aunty, she was singing along. As e reach the high key part. I pause the song. The way my aunty take disgrace herself eh 😂😭

As a trumpeter 🎺 I go join you raise my hands 🙌 up no be me go pitch high say wetin happen 😏😏😏

😂😂😂

Drummers won't even help you in this, infant Piano won't lol... just de carry ham dey go like that, you com open all your mouth 😅

😂😂😂😂

Na this same thing make some angels go report lucifer give God 🤣🤣

Na so one aunty do recently choir leader collect mic from her...why you go dey do pass yourself

"Show off" oo

You started the journey, who are you calling to help you?😂😂

Help yourself bruhhh😹😹😹😹

Immediately I saw this, I knew he was on his own 😂😂😂

This guy get voice ooo

Lol. This is for content sha and I get the point. But on a good day, this guy will definitely find his way around that part😅😅😅

I remember that year in Life foundation Church. You will start with one key and end up modulating to glory and you want to kill your back up singers but God is so merciful sha. See keyboardist jumping from one keys to another sweating 😂😂😂😭😭
