Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Her brother no dey take rubbish 😂😂😂
95,616 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Ibukunoluwa1 yıl önce
This where frank is generate from 😂 all una no get data to know trend

IBN ABASS1 yıl önce
This her brother no dey take nonsense 😂😂

AYANFE1 yıl önce
😂😂😂

Peller of Kosere1 yıl önce
I love the consistency of that "Na God go punish you" 😂

IBN ABASS1 yıl önce
The werey brother say Abi him sister wan lost 🤣🤣

ACHIEVER_YBNL Kenny1 yıl önce
This brother no hear anything Ooo 😂 😂 😂 o gbe shekpe straight 😂

Me for me1 yıl önce
There nothing you can tell me 227 unread messages ajeh she Dey do rubbish 😂😂

John Thomas and 11,000 others1 yıl önce
Na Frank?? Okay, she dy cheat abeg

OlUwAsUChI kAMhiNI iKa1 yıl önce
The girl de cheat 💯 because I believe anybody that uses WhatsApp lock chat de cheat. You can never tell me otherwise

Adeniyi olateju1 yıl önce
The brother na Virgo ♍️…them no dey filter word, them go tell you truth straight
