Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Her man is angry because he’s a Wizkid fan 🧎♂️
Комментарии: 36

Dey go your house go play anything you like na 😡😡

😭

its only us Wizkid fans that can relate.. that anger go just come like say na curse

Fc nah cult e be like say una never know Oo we nor Dey play rubbish for our houses 🤌

lol, u better run for ur life, na this kind men dey be@t wife when Man U lose match o🫣

Stanship people and hatred. What has Davido done wrong for a morally slow guy to hate him this way.? WizKid songs are good,Davido songs are good. What's up with the useless fans ? That lady should fling that useless guy away. Big red flag.

Naso him fav dey do for him babe too 😂 no blame am.

You go come my house Dey play frogido lol.. If na play stop am

If you like, no run. This one na man abi baby. Throwing tantrum because of Stan ship and going as far as breaking stuffs. On top wetin?

Play wizkid song, You still dey find trouble 😒

Very childish and immature, at this age he is still doing stans hip when his mates are raking in millions in crypto?

Baby loud am well but be ready to pack out sha

Lmao people are funny sha

People Wey go still f*ck that night 😂

FC's always aggressive like dem burnaboy fans dem😂😂 God bless 30bg's worldwide

Children

Are people really doing this in real life? I thought is just online stupidity!!!

“Is like this relationship don tire you”, but you’re still in his house. Go your house go do TikTok abeg

Content

Nah Una problem be that ooh, both Wizkid and davido any of their songs wey I find interesting, I’ll listen and enjoy it. Make una continue to dey deny Una selves good songs all in the name of stanship, rubbish!

Lol What is this rubbish?

Wey the man ? Looks like a teenage boy to me . No offense

Guy this boy even calm . I for no even talk twice I don scatter the mp3

Why she dey play scammer song?

You can't even connect to my speaker and you won't please me with Wizkid song before playing another like every 5mins 😂 if you start playing another song for like 20 mins automatically I am angry😂

Children with no love at home

David songs na trash regardless

Sebi na him buy the speaker 😏👻 proud of u bro 🤟🏾

Stop that song or get tf outta my house h0e!!

Seems like some of you don’t know how pissing it is to be hearing nursery rhyme

Your man has mental problem. You are saying he’s wizkid’s fan. You never see man oooo

All this fans dem sha

U Dey my house Dey play Rubbish song ? Madam go ur Hux joorr

Na to break up with dis boy oo, naso all of dey be 4 dat 🦎 camp, I don talk say soon dem go dey use d hate dey affect their own life na example be dis….. RUN 4 UR LIFE

Life dey do you una dey talk say na fan base Watching this video with roght senses what he did was wrong very wrong Thats total nonsense see how the fool sef be like unfed dog.

The Note Jim Carrey's Girlfriend Wrote Before She Took Her Own Life Is Absolutely Chilling: She blamed him for exposing her to a life of debauchery. Here is the full story 👇
