Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Her TikTok handle: The Jeans Factory (2)
35 Kommentare

Omo I don see comment wey make me remove from bookmark sharp!😂 I no strength abeg

Huh i know her😂 You fit no see your jean collect sha

@Ayo_499 Sheybi I talk say make I first order one, see how e go be before I plug una Una no gree😂😂😂

They use to drag her like mad for scam She will delete all the comment of people dragging her😭

This babe, she chop my money since 2024 God punish her mhen🤣🤣

Dem say she be scam o

Check out Tutusfashionsouk on TikTok and IG, she sells quality and new Jeans and her prices are affordable.

Hmmmm hope say they no Dey drag am for tiktok

She doesn’t reply on TikTok, so many comments asking for her contact to order but she never replies I don sha face front

Someone that doesn’t reply

For your sanity, just stay away sha

Buy first 😭😭 We go follow your footsteps

Don’t buy from her o

Hmm She don trend on tt before

Omoo thank God she didn’t respond to my DMs oo with the comments I’m seeing

Jesus I go buy o😭

@CandleyV That’s bootcut not palazzo 🚶🏾♀️🚶🏾♀️🚶🏾♀️

She’s not serious abeg

Jeans wey I Dey buy 3,500 for ikotun

I be wan say I pity you people and that brand new 8k jean until I see comments😂

Hmmmmm 8k 🤔🤔

Sounds too good to be true yh?

Yes 😂

That girl na big time scam

Na if she even reply you

Ahh, why?? Na promo?

Are you sir it’s new ?? 😫

Love it

Update us when u get ur Jeans oo

And I just discovered her yesterday o. Make I go unfollow her. Anything wey go make me drag vendor, I no get power.

Drop your review from first

@_IAMGlory__

My waist na 40 now ooo 😭😭😭 I no know wetin Dey happen again

Lol 😂

Just please update me when you get yours
Ähnliche Videos
Sensitive content
peeing in jeans part 2
Jeanspissing
25,222 Aufrufe • vor 3 Jahren
