Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Here are 10 conversation starters for your talking stage
46,196 views • 1 month ago •via X (Twitter)
33 Comments

You think most of this girls sabi how to old conversation? You never meet the one wey you go wan Dey try have conversation with you nah stickers she go Dey send you

Or voice note😭🤦♂️

You just they build conversations way go lead to billing the following day 😂😂😂

Guy 😂😂😂

Are you guys toasting girls in 2026 😂😂abi waiting this one day talk

😭😭😭

Bro just guide you go automatically skip all these your steps😂

Let money do the Talks

Make I ask of her kidney and liver me I don't have time to even toast any body

Which one of you dey ask have you eaten?

I think you're mistaking relationship with interview.

@grok list out the 10 conversation stater he said in this video

+234 girls are not part of this conversation specially the ones in the trenches lolz

🤦♂️🤦♂️🤦♂️

Na Street morata u wan dey ask all this questions?? Perso wey dem refer give person wey refer give person wey refer give another person wey come refer am to u . U wan come dey ask what she wants to achieve. Na wa for u oooooo🤣🤣🤣🤣🤣

I be her father why I go dey ask all these questions 😂😂

And all of this is going to be responded to in a day or in a year🥺

Can we use this for our side chic

Omo I asked my girl this question last night, nah only marriage she said , I see no brain

@grok kindly list the 10 out here for me

Nice bro

These days Ebi like The ladies are not being controlled by evil spirit

Just for opueh

These questions are okay sha but boring No be everybody dey find relationship.. some just wan knack😅

Charley full interview

Pls can you type all this questions out

Oga leave talking state alone

You’re on point bro 💯

Thanks mpa.

For 2026 still talking stage

Lol, nothing does it for a man than paying attention.

😂

Lmao 🤣 you think say manual Dey for all this thing?
Related Videos
Sensitive content
For we to be in a talking stage you must be willing to spend at least 5 - 10 million Naira on the first week of our talking stage - lady
ChukwuNonso✍️
143,672 views • 9 months ago


