Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

142,776 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von 🍯
🍯vor 1 Jahr

It’s the fake accent for me 😂😂😂💔

Profilbild von Audio Billonaire🔥🇺🇸
Audio Billonaire🔥🇺🇸vor 1 Jahr

See as e dey enter my idolo😭

Profilbild von BOBBIE RICHIE
BOBBIE RICHIEvor 1 Jahr

I no blame u Sha Na me weh use my data dey watch fool saying rubbish!😤

Profilbild von Audio Billonaire🔥🇺🇸
Audio Billonaire🔥🇺🇸vor 1 Jahr

Don’t kill the messenger

Profilbild von DELICIA
DELICIAvor 1 Jahr

You'll think Wizkid did live streaming with shanks the way they are foaming. Just normal greeting oh. Coming from a person that has never been in close proximity with him to know how he relates with people. For some reason people are hell bent on riding the narrative he's a snub

Profilbild von blessedforever
blessedforevervor 1 Jahr

Nawa!!!! 😂😂😂 Human being eeh Tell this baba make he jot down two notes give wizkid on how e go de behave like big wiz 😂 Abeg Person de on e own na still problem for una 😂

Profilbild von miriam066🦅
miriam066🦅vor 1 Jahr

U just wear face cap,wear sun shade glasses, just dey lick lips dey talk rubbish 😂😂😂

Profilbild von Efa
Efavor 1 Jahr

Bro I can’t even listen to this because of the fake accent he’s putting on

Profilbild von Kokori man
Kokori manvor 1 Jahr

I don't understand a grown up man we decide to be stupid ,now tell me what his the essence of me watching some one streaming , streamers go shut down 02 arena , Goofy ass niga

Profilbild von Yoruba son🥷🏻🥷🏻🥷🏻
Yoruba son🥷🏻🥷🏻🥷🏻vor 1 Jahr

Just because you enter Yankee smoke Colorado and become senseless. 🤣 Brooklyn in the house ✌️