Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

142,776 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

🍯 profil fotoğrafı
🍯1 yıl önce

It’s the fake accent for me 😂😂😂💔

Audio Billonaire🔥🇺🇸 profil fotoğrafı
Audio Billonaire🔥🇺🇸1 yıl önce

See as e dey enter my idolo😭

BOBBIE RICHIE profil fotoğrafı
BOBBIE RICHIE1 yıl önce

I no blame u Sha Na me weh use my data dey watch fool saying rubbish!😤

Audio Billonaire🔥🇺🇸 profil fotoğrafı
Audio Billonaire🔥🇺🇸1 yıl önce

Don’t kill the messenger

DELICIA profil fotoğrafı
DELICIA1 yıl önce

You'll think Wizkid did live streaming with shanks the way they are foaming. Just normal greeting oh. Coming from a person that has never been in close proximity with him to know how he relates with people. For some reason people are hell bent on riding the narrative he's a snub

blessedforever profil fotoğrafı
blessedforever1 yıl önce

Nawa!!!! 😂😂😂 Human being eeh Tell this baba make he jot down two notes give wizkid on how e go de behave like big wiz 😂 Abeg Person de on e own na still problem for una 😂

miriam066🦅 profil fotoğrafı
miriam066🦅1 yıl önce

U just wear face cap,wear sun shade glasses, just dey lick lips dey talk rubbish 😂😂😂

Efa profil fotoğrafı
Efa1 yıl önce

Bro I can’t even listen to this because of the fake accent he’s putting on

Kokori man profil fotoğrafı
Kokori man1 yıl önce

I don't understand a grown up man we decide to be stupid ,now tell me what his the essence of me watching some one streaming , streamers go shut down 02 arena , Goofy ass niga

Yoruba son🥷🏻🥷🏻🥷🏻 profil fotoğrafı
Yoruba son🥷🏻🥷🏻🥷🏻1 yıl önce

Just because you enter Yankee smoke Colorado and become senseless. 🤣 Brooklyn in the house ✌️