Loading video...
Video Failed to Load
Here is the continuation 🧎🏽♂️
10 Comments

But your insisting that Mercy chinwo should answer you while are you diverting the question ❓ answer us

VDM is him! Bless him

You dey man yes or no

Lol “no level” My guy still Dey use our slang from sch days 😂😂😂😂😂😂

VDM go come for all of una inside this video

Who could this Godfather be 🤔

Wetin me I knw be say , Una fit accuse am for other things oo and I fit wan begin believe Una …keyword “fit wan” cuz na person wey I knw wella ….. but u see that gay part?? 😂😂😂😂 the weyray like woman like baskat 😂😂 I knew the first girl he fucked in school so Mk Una rest

Cook VDM

Nedu was the one who wrote the script for the questions for Dee one , him and Dee one Dan see before the podcast already all of dem dey craze !! Vdm scatter that table now please abeg !!!!

Omo e go far o
Related Videos
Sensitive content
The H0ly Spir!t told Pastor John Anosike to ask his church members for $800,000, which is equivalent to ₦1,280,000,000🧎🏽♂️
Oyindamola🙄
747,707 views • 1 year ago

