Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Here we go ๐ŸŒš๐Ÿง‘โ€๐Ÿ’ป

23,362 Aufrufe โ€ข vor 2 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

39 Kommentare

Profilbild von Chris๐Ÿฅ€
Chris๐Ÿฅ€vor 2 Monaten

No be cleaner you be for there?

Profilbild von Miracle Emmanuel | Conversion Strategist
Miracle Emmanuel | Conversion Strategistvor 2 Monaten

U go Uni before u join dis work so??

Profilbild von PAM PAM๐Ÿ’™๐ŸŒน
PAM PAM๐Ÿ’™๐ŸŒนvor 2 Monaten

So, you're into tech Omo Ase๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Waggy โœž๐ŸŒ๏ธ
Waggy โœž๐ŸŒ๏ธvor 2 Monaten

๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Joelexy ๐Ÿฆ…
Joelexy ๐Ÿฆ…vor 2 Monaten

wetin dem dey do

Profilbild von U6e ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
U6e ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 2 Monaten

waggy of good life

Profilbild von Thatguy
Thatguyvor 2 Monaten

Why this your shoe deh look like CSO shoe ๐Ÿ‘ž???

Profilbild von Kingz
Kingzvor 2 Monaten

Hafa bro una de teach tech courses, no be online o @waggydey4you

Profilbild von T Berry ๐Ÿฅท๐Ÿข
T Berry ๐Ÿฅท๐Ÿขvor 2 Monaten

Get innn ๐Ÿ˜๐Ÿ˜‚

Profilbild von Michael young ๐ŸŒฑโ˜๏ธ
Michael young ๐ŸŒฑโ˜๏ธvor 2 Monaten

Waggy u sure say no be gateman u dey do there your dressing dey different from others ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Waggy โœž๐ŸŒ๏ธ
Waggy โœž๐ŸŒ๏ธvor 2 Monaten

Una dey talk oo ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Noone
Noonevor 2 Monaten

So na cleaner you be come dress like staff

Profilbild von Marion โค๏ธ๐Ÿฆ…
Marion โค๏ธ๐Ÿฆ…vor 2 Monaten

All of una just dey go into Tech.. Wetyn Dey sup

Profilbild von Daveโœจ
Daveโœจvor 2 Monaten

Were they aware you were taking a video of them?

Profilbild von Waggy โœž๐ŸŒ๏ธ
Waggy โœž๐ŸŒ๏ธvor 2 Monaten

I no need anybody permission

Profilbild von Daveโœจ
Daveโœจvor 2 Monaten

Oya now boss!

Profilbild von LYร˜RD RรŠร‘Zรร‰ ๐Ÿ•Š๏ธ๐Ÿ‘‘
LYร˜RD RรŠร‘Zรร‰ ๐Ÿ•Š๏ธ๐Ÿ‘‘vor 2 Monaten

Put me on the settings boss

Profilbild von MOBYLร‰
MOBYLร‰vor 2 Monaten

My bro

Profilbild von Chrissy ๐“ƒต ๐ŸŸฅ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฏ
Chrissy ๐“ƒต ๐ŸŸฅ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฏvor 2 Monaten

See as una convert person house to office...

Profilbild von REX๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
REX๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 2 Monaten

I first think say u be Teacher oh

Profilbild von Amarachi
Amarachivor 2 Monaten

Tech boys

Profilbild von cruzey
cruzeyvor 2 Monaten

I been think say X na your full time job

Profilbild von โšก๏ธYS
โšก๏ธYSvor 2 Monaten

Werey you just Dey open door, no go cast person wey Dey watch chudai o ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Waggy โœž๐ŸŒ๏ธ
Waggy โœž๐ŸŒ๏ธvor 2 Monaten

If I catch am ehn ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von Gift ๐ŸŽ€
Gift ๐ŸŽ€vor 2 Monaten

All 9-5 men are poor, I don't entertain them

Profilbild von BIG OLA๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ
BIG OLA๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธvor 2 Monaten

@_amaraxxhi_ You dey learn or work?

Profilbild von Waggy โœž๐ŸŒ๏ธ
Waggy โœž๐ŸŒ๏ธvor 2 Monaten

@_amaraxxhi_ I dey work.

Profilbild von BIG OLA๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ
BIG OLA๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธvor 2 Monaten

@_amaraxxhi_ Okay

Profilbild von C โ˜†
C โ˜†vor 2 Monaten

Good ๐Ÿ‘

Profilbild von ๐™น๐š’๐š˜๐š”๐šŽ ๐šŒ๐š•๐š’๐š—๐š๐š˜๐š—
๐™น๐š’๐š˜๐š”๐šŽ ๐šŒ๐š•๐š’๐š—๐š๐š˜๐š—vor 2 Monaten

Ur head fit carry tech?

Profilbild von Waggy โœž๐ŸŒ๏ธ
Waggy โœž๐ŸŒ๏ธvor 2 Monaten

Deh play

Profilbild von OLAYIMIKA ๐Ÿ–ค
OLAYIMIKA ๐Ÿ–คvor 2 Monaten

You dey money con still dey make money offline you rich o ๐Ÿ˜ณ

Profilbild von Afrojungle
Afrojunglevor 2 Monaten

@celestine_JB I like as nobody recognize me for the video

Profilbild von Thegal๐ŸŒน
Thegal๐ŸŒนvor 2 Monaten

We both work here's

Profilbild von Jenzy๐Ÿ˜…๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ
Jenzy๐Ÿ˜…๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธvor 2 Monaten

You no get office ๐Ÿช‘๐Ÿคท๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ

Profilbild von Sofia Voss
Sofia Vossvor 2 Monaten

what's the link about?

Profilbild von Modupe๐ŸŒบ
Modupe๐ŸŒบvor 2 Monaten

Una need staff?

Profilbild von Waggy โœž๐ŸŒ๏ธ
Waggy โœž๐ŸŒ๏ธvor 2 Monaten

Yeah but not you..

Profilbild von !!! OSCAR__
!!! OSCAR__vor 2 Monaten

Why you Dey expose yourself this much

ร„hnliche Videos