Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Here we go 🌚🧑💻
23,362 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
39 Yorum

No be cleaner you be for there?

U go Uni before u join dis work so??

So, you're into tech Omo Ase😂😂

🤣😂

wetin dem dey do

waggy of good life

Why this your shoe deh look like CSO shoe 👞???

Hafa bro una de teach tech courses, no be online o @waggydey4you

Get innn 😍😂

Waggy u sure say no be gateman u dey do there your dressing dey different from others 😂

Una dey talk oo 😂

So na cleaner you be come dress like staff

All of una just dey go into Tech.. Wetyn Dey sup

Were they aware you were taking a video of them?

I no need anybody permission

Oya now boss!

Put me on the settings boss

My bro

See as una convert person house to office...

I first think say u be Teacher oh

Tech boys

I been think say X na your full time job

Werey you just Dey open door, no go cast person wey Dey watch chudai o 😂

If I catch am ehn 😂🤣

All 9-5 men are poor, I don't entertain them

@_amaraxxhi_ You dey learn or work?

@_amaraxxhi_ I dey work.

@_amaraxxhi_ Okay

Good 👍

Ur head fit carry tech?

Deh play

You dey money con still dey make money offline you rich o 😳

@celestine_JB I like as nobody recognize me for the video

We both work here's

You no get office 🪑🤷🏾♂️

what's the link about?

Una need staff?

Yeah but not you..

Why you Dey expose yourself this much
