Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
He’s so good! 😂 🧨
58,377 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Guy me I never get their time, you see for that line up nobody good reach am, nah only Baloranking fit try cos bruh got good mad lyrics 🖤

😂😂😂

He almost take Seyi vibes life for this jam

Una no know waiting those song wey otega get with both seyi vibes and balloranking do for their career bro

Won de be o. Love to TI blaze and the rest but you see tega ah na all in one body.

Na this one people talk say he no good? If them talk say he no serious I no go even follow them argue am. But saying he’s not a good artist na big cap lol

Otega wey lose his IG account and vow not to follow anybody on the new one and he still get followers… He get mad fan base, he too sure for him

Him best song na Ti blaze freestyle

@burnaboy Odogwu👑 , please can we have an @otegabillz and @burnaboy collabo🙌🏼… It’s gon hit🔥

@Legis001 Na otega make me discover Dablixx

Numbers don’t lie be like 1, 2, 3 Me I just need like 1, 2 billions Jogbo 💯

@Legis001 No bad songs 💯

@CASHFLOWLOG This one good scatter May the sun shine on him again

Burna vibes de this sound

Omo na only otega i dey listen everyday now...help🙏🙏

He too good my bro Too good

Omo otegaaa .. this song na top notch walaiii

@CASHFLOWLOG Real ones knows Jogbo street

These guys don’t even make good music like TI blaze , these guys never even record for some kind studios and pay engineers like TI blaze . As e come back from America e release album , all of us chop am . Una wan dae talk yamayama

bumbum

Kininwi ??

T.i blaze go tear ACL ooo…JOGBO ALL IN ONE BODY 🧏

Paradise nko

The disrespect is loud

Otega for 2026?🤣

Fr

He good scatter seh

This one na song too? Lol

He good scatter

He Dey sing for himself lol 😂

Omoh otega too bad. I’ll always choose him over anybody

Pass ewe padi mi🍃

Too sabi 😮💨

Very underrated
Benzer Videolar
Sensitive content
He’s really good 😂
MrBanks💰
250,895 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Vawulance🧨🧨🧨🔥🙌🏿😂
mwaisa_mtumbad
330,915 görüntüleme • 3 yıl önce
Sensitive content
Ten Thousand wala 🔥🔥🔥🔥🔥 🔥🔥🔥🔥🔥🧨🧨🧨🧨🧨 அடிச்சதுல இந்த அடிய மட்டும் மறக்கவே மாட்டான் தற்குறி 😂😂😂
Jaya Kanagaraja
127,545 görüntüleme • 22 gün önce
