Loading video...
Video Failed to Load
Hidden talent should I keep it hidden or ??
13,759 views • 1 month ago •via X (Twitter)
34 Comments

@MFXDGOAT I helped you modified the song. Let me know if you impressed 😂😂😂😭

Banger

Grammy Loading 😂🙂↔️

The song sweet but no try another one pls😒

Ok 😂💔

Dem no de force am…better Lots go bring am out 😂🔥🔥🔥

Michael you go just puff little Scott dey do ur content, anyways try one more let's see how it goes 😒

Oya reveal it MR GOAT

This profitability really sweet o 😂

Musical

Song is so nice, when you go release am make I wait.

lol 😂 guy 😂😂😂 Like I go start Dey tear the lot ooooo

See as body dey sweet am

Upcoming Artist 😂

After SL I just de discover new talent everyday 😣😭

Nice song. Keep winning.

Hide am mentorrr😭😭😭

Keep it up bro you too good🤣

We no go surprise if we later see you for stage sha 😂 Money can come from anywhere 😂

Raw 🤯💥

New sound activated

Me and you know say, you sef no de too tear lot size like that again.. You don de play am safe..😏

Unhide it

Tell me I nor go cast am which update you dey package

Pass verse 2 for me make i finish work

Stay wicked keep it hidden

😂😂😂😂

King Michael on the beat

Nah the hidden talent wa de comment section sweet pass😋 lol 😂

Hide am go they tire lot size

Leave studio now ! continue tearing lot 😭😂

No bro

Abeg just hidden am 🤧

E bam low-key 😂 😂💔

