Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Hide your babe
184,424 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Who no get money them go set rules for him, if you get money them go play cruise for you 😂 Always killing it . Thumbs up mpa

This guy get lines biko 😂 😂, i for use my palmpay or chook hand for my pocket use my palm pay 😂, make i go watch am finish.

@DeevilMark On behalf of the brotherhood association, you nur try o… For your mind you sharp abi ? The girl chop your money come still chop you join. Na you loose last last 😃

The only mistake you made was not collecting what you bought from her.

It shocks me how this guy started as the guy that helps hype his friend babe to this, na good work he dey do biko 😂.

BROKE GUYS WILL NEVER UNDERSTAND THIS CONTENT. U DONT NEED TO COLLECT ANYTHING BACK. IT WILL ACTUALLY PAIN HER MORE. PERIOD.

Those wey no get shishi no fit relate 😅🤣😂

🤣🤣

Na you lose, at the end of the day na u waste money for person wey no get money

Your own better sef say you benefit something.

Dera iwere word na onu No worry😂😂😂

lol

So you no collect all the things you bought for her brotherhood is not proud of you this time around 😞

You no serious 😂 the babe don vex but she sef gain wig n clothes

@iamStankovicss 😂😂😂

Shutdown, see lines. I keep telling ladies how much can you finish if man 👨 decides to comot money 💰 & time for you na you go run.

The award take it sir

You too much. Even that rough-coin lines come too tap too 😂

To satisfy my broke cravings 🤦🏿♂️ 😭😭 Bro , That statement is GOATED 🐐! Omg!

A man with no money Kai God abeg give me money for my own mental health amen 🙏

That prayer 🙏 lady dey funny 😄🤣🤣🤣🤣

Ga chuba ego Nwanne

But I'm still thinking if she got conscience🤣🤣

Na better lose guarding you lose guard oo ,see Wetin she carry dey go omo

This one no make me laugh another one please..

you have a lame mentality, someone like you dont belong to the brotherhood you belong to something like the doghood or goathood

If e reach Ur turn make she spend the night

You supposed just go another one for the night sha.

You break record my bro 😎

Chidera u dn craze 🤣🤣🤣

dem for jail u aswear😂😂😂😂😂

You murder this one 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Dera the day them go catch you like okuko for that PH and kidnap you my hand no dey o

Na she gani pass

Na she win sha
Похожие видео
Sensitive content
hide your bangs but don't hide your panties
Natsuki
559,344 просмотров • 6 месяцев назад
