Loading video...
Video Failed to Load
Hilarious moment Kolu pulled up with a whole horse during Carter Efeโs stream. ๐ญ๐๐ Man took streaming content to another level!
310,581 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

Bro brought an actual stallion to a stream inside a building. Nigerian streamers are playing a completely different sport at this point ๐ฅ

๐๐ Na Nigeria wey person fit enter livestream with horse! Kolu no just pull up, he came with full production budget. Carter Efeโs stream don officially enter another level. ๐๐ญ

Make the horse no throw am down o

Carterefe and Kolu are mad combo ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nothing wey nor go see for this stream ๐๐

No be new thing na ๐ Person wey carry maruwa enter studio ๐

Omo na Carter dey make social media sweet like this ๐

But make we try dey talk truth, CARTER really dey try as him dey understand wetin KOLU dey always talk, I no dey understand jack! Na only him voice just dey always make me laugh.

Kolu don come back come serious for the streaming work, more coordinated, and Carter is well pleased, because he loves a fellow craseman๐๐๐๐, they will make fortune together, na why Carter love am to the moon and back

Either with G wagon or horse, pull up na pull up ๐๐

Chai how does carter even hear what he says

Where him take see horse ๐

Change in time is crazy Everyone own cars now and only the rich use horses ๐ญ๐ญ๐ญ

Imagine opening the livestream expecting vibes and suddenly a HORSE pulls up as a special guest ๐ญ๐ญ๐๐

no be new thing,people wey don carry camel enter studio.

Crazy people ๐

This Kolu deh talk like dem Indian ๐น๐น๐คฒ๐ฝ

We need they check all this guys seriously ๐๐๐๐๐

This one don pass content creation o ๐ญ๐ Kolu say make we no just watch stream, make we enter farm altogether ๐๐

Nothing entertaining here. Just some cheap random stuff.

Kolu ee๐๐๐

Kolu no dey normal at all ๐ญ๐ The man just turn Carter Efe stream to Horse Racing Championship. Next week e go pull up with camel and donkey for full convoy. Streaming content never go be the same again! ๐๐ฅ

Who they even watch them?

I'm I the only one who doesn't watch people going live ๐

Wettin kolu Dey talk ๐๐

After Oya come sit down for here, i no hear anything wey Kolu talk again ๐๐๐

๐ซต๐๐

The competition in the Nigerian streaming space is getting dangerously chaotic. Bringing an entire live animal into an indoor setup just for a viral clip proves creators are working harder than the government.

Imagine say you dey watch Carter Efe stream, next thing horse enter screen like say na him be special guest ๐ญ๐๐

Nothing we no go see for this stream ๐๐

This Kolu the high oo

A man who knew what he is looking for can go extra mind to get it done โ #CarterEfestream

Kolu no be small name

Olodo b like I'm big , I know, let's do something together..... siri play olodo uprising by dammy krane ๐ฅ
