正在加载视频...
视频加载失败
Hilda Baci cooking👨🍳
2,742,904 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

Big MEKA💜🦅2 年前
1.6 million nothing serious?

Prom Prom🌚2 年前
i don weak where i dey

chris2 年前
That other one cloth just dey peel, she still get mind dey give the designer shoutout, she no even know if the skirt go done finish before event end.

Teekeys🎹🥁💻🖥📱📲⌚️2 年前
Bag of 3.M omo e be like say na play i still dey play sha 😂

Prom Prom🌚2 年前
women mount o,women mount 😂

blossom2 年前
Nothing serious?😭😭

Prom Prom🌚2 年前
the things people say sometimes

𝔸b𝕒𝕫𝕫2 年前
She say nothing serious. If she sweat get am,she no for talk this shvt

The Cab Guy 🚖2 年前
Me when I realized their bags are more expensive than both my cars combined.

✞𝙻𝚒𝚕𝚐𝚎𝚗𝚍 𝙸𝚜 𝙽𝚘𝚠 ᗯᗩ𝘠ᗯᗩᖇᗪ✞💣💨2 年前
Wetin she Dey cook again She wan break alien record ??

Prom Prom🌚2 年前
lmao no ,i mean $
相关视频
1:30
Sensitive content
Chef Hilda Baci is cooking 🥵
BIG KAY ™
536,359 次观看 • 1 年前
Hilda Baci and Pastor Bolaji at the finale party of her cooking class.
Metro Naija
293,573 次观看 • 6 个月前
