Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Hilda Baci serving her fans small tasting 😂😂❤️🔥

722,358 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Sammy ♥️
Sammy ♥️vor 1 Jahr

Omo people dey crazy for this country. So many go pay transportation from mainland to eko hotel just to watch person wey dey cook. Omo una dey crazy seh. 🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️

Profilbild von TheHunter🪝
TheHunter🪝vor 1 Jahr

What is all this for God sake... I'm happy for her but sad for the us€les$$ citizens

Profilbild von 5ŁÏÏ4Æ
5ŁÏÏ4Ævor 1 Jahr

Idk if this is hunger or unemployment

Profilbild von Rico De stallion
Rico De stallionvor 1 Jahr

Watin be this guyyyy

Profilbild von Rarebird Arewa Agbolade
Rarebird Arewa Agboladevor 1 Jahr

We don’t rate hygiene at all. Just think of everything those hands have touched on the way there, and then they’ll still lick sauce off them like it’s nothing.

Profilbild von FORTUNATE_OFFICIAL 🧔🏽‍♂️
FORTUNATE_OFFICIAL 🧔🏽‍♂️vor 1 Jahr

So many people went there for the free rice which is not bad😂😂

Profilbild von Cleverly 💐
Cleverly 💐vor 1 Jahr

%

Profilbild von 𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾
𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾vor 1 Jahr

Pour me water guy

Profilbild von LB
LBvor 1 Jahr

Imagine! as if they are an!mals. Sorry they are actually

Profilbild von 𝓣𝓮𝓮𝓴𝓪𝔂🧬
𝓣𝓮𝓮𝓴𝓪𝔂🧬vor 1 Jahr

She how everyone stretch out hand like say Na money... But what's she sharing.. tomato sauce🧐

Profilbild von etochukwu 3P
etochukwu 3Pvor 1 Jahr

Another level of foolishness

Profilbild von OGA ADE
OGA ADEvor 1 Jahr

Dem no chop for house?

Profilbild von k
kvor 1 Jahr

I'm crying , God abeg😭

Profilbild von JayNaija
JayNaijavor 1 Jahr

No be @TheDamiForeign hand be that 😂

Profilbild von GUSSZMAN
GUSSZMANvor 1 Jahr

Omo all this ones done turn Almajiri like this oh 👀

Profilbild von I'm E
I'm Evor 1 Jahr

Zero hygiene in Lagos. I hope they washed those hands

Profilbild von JAMF
JAMFvor 1 Jahr

Ppl don’t realize how poor Nigerians are😔😔 You can’t fathom it.

Profilbild von Honestina Ofoha 🔱
Honestina Ofoha 🔱vor 1 Jahr

Everybody Got To Have That Yummy Taste 😋 🥰

Profilbild von Izuchukwu
Izuchukwuvor 1 Jahr

So Nigeria in this insecure that the security has to follow her

Profilbild von Skyzie🌿💭
Skyzie🌿💭vor 1 Jahr

Jesus Christ

Profilbild von Kraman Kɔti ✪
Kraman Kɔti ✪vor 1 Jahr

I don’t know why this is funny

Profilbild von Donald
Donaldvor 1 Jahr

See as everybody dey stretch hand like when we dey small for primary skool dey beg for taste

Profilbild von Charles
Charlesvor 1 Jahr

Nigeria is fucking cooked mehn. These youths!!!

Profilbild von LawJhay
LawJhayvor 1 Jahr

Na stew I dey see o. No be jollof rice una talk?

Profilbild von AOA AUTOMOBILE🚘🚖
AOA AUTOMOBILE🚘🚖vor 1 Jahr

God abeg oooo😀😀😀

Profilbild von Heismide✨🔝
Heismide✨🔝vor 1 Jahr

@Diamondpeter001 Na free tomato dem dey taste😂

Profilbild von Hollah ❤️🦅🪖
Hollah ❤️🦅🪖vor 1 Jahr

@Fwdeyvid That camera man will like long throat 😂😂😂😂

Profilbild von Cafa_
Cafa_vor 1 Jahr

This is the height of shamelessness Well packaged Lagos almajiri’s

Profilbild von H.E
H.Evor 1 Jahr

Who really swear for Nigeria and Nigerians?? 🤦 🤦‍♀️ 🤦‍♂️

Profilbild von Blantyy.eth
Blantyy.ethvor 1 Jahr

Omo 🤣🤣

Profilbild von GAVO 🔴⚽️🦅
GAVO 🔴⚽️🦅vor 1 Jahr

Make dem find me na

Profilbild von Iffy💫
Iffy💫vor 1 Jahr

Choooiiiiii

Profilbild von sometimes
sometimesvor 1 Jahr

Wetin dem dae taste