正在加载视频...
视频加载失败
Hilda Baci serving her fans small tasting 😂😂❤️🔥
33 条评论

Omo people dey crazy for this country. So many go pay transportation from mainland to eko hotel just to watch person wey dey cook. Omo una dey crazy seh. 🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️

What is all this for God sake... I'm happy for her but sad for the us€les$$ citizens

Idk if this is hunger or unemployment

Watin be this guyyyy

We don’t rate hygiene at all. Just think of everything those hands have touched on the way there, and then they’ll still lick sauce off them like it’s nothing.

So many people went there for the free rice which is not bad😂😂

%

Pour me water guy

Imagine! as if they are an!mals. Sorry they are actually

She how everyone stretch out hand like say Na money... But what's she sharing.. tomato sauce🧐

Another level of foolishness

Dem no chop for house?

I'm crying , God abeg😭

No be @TheDamiForeign hand be that 😂

Omo all this ones done turn Almajiri like this oh 👀

Zero hygiene in Lagos. I hope they washed those hands

Ppl don’t realize how poor Nigerians are😔😔 You can’t fathom it.

Everybody Got To Have That Yummy Taste 😋 🥰

So Nigeria in this insecure that the security has to follow her

Jesus Christ

I don’t know why this is funny

See as everybody dey stretch hand like when we dey small for primary skool dey beg for taste

Nigeria is fucking cooked mehn. These youths!!!

Na stew I dey see o. No be jollof rice una talk?

God abeg oooo😀😀😀

@Diamondpeter001 Na free tomato dem dey taste😂

@Fwdeyvid That camera man will like long throat 😂😂😂😂

This is the height of shamelessness Well packaged Lagos almajiri’s

Who really swear for Nigeria and Nigerians?? 🤦 🤦♀️ 🤦♂️

Omo 🤣🤣

Make dem find me na

Choooiiiiii

Wetin dem dae taste
相关视频
Sensitive content
Lekki streetboy don reply GehGeh ontop this Hilda Baci matter 😂😂😂
Cleverly 💐
222,570 次观看 • 1 年前
