Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
him babe dey 3 years relationship with another man 😭😭😭 baba dey crash out for snapchat.😭😭
729,757 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
43 Kommentare

“she used to call me ade” 🥹

“Sip” 😭😭😭😭😭

😭😭😭😭

all this one no even concern me,na village wale dey stay?😳😳

una dey talk o😭😭

💔💔 women are not good people

except my babe🥰

@Ibrahimskrr 🥰

@Ibrahimskrr 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

I love you “Na so” And you Dey surprise say she get babe😭😭😭😭 Nigga mooooveeeee😂😂😂

‘ she treated me as her boyfriend’ olofo. 😭✌️

nah him no serious jhare,dey fall in love with sarewagba

The guy from the chat's was trying to claim nonchalant guy so why he's he now crashing out.

This part sweet me 😂😂😂😂

Nwa mugu, you did not officially ask her out, you come dey play husband, village is for you

she’s not even his babe.

he go fall in love with sneaky link 😭😭😭

😭✌🏽

See her here @bukola_shuga bukola werey 😂

@bukola_shuga 😭😭😭😭fr?

@bukola_shuga 😭

Omo this guy na fake wale o..,I dey shame self say we dey share same name cos wtf is this 😹😹…make una dey meet for night only 😭😭

Babe wey still fit get like 4 aside boyfriends😂

Her: I love you Wale: [sticker] na so 😂😂😂

He dey craze. Werey wan turn mario for there and he didn’t even ask her out oo. He go catch feelings with sneakylink 😂😂 Make he free the babe jare. Your time don pass

Her man looks like Wale, at least she knows what she wants 😭😂

that valentine message na copy and paste god 😭😭😭😭

monday - chest, triceps , shoulder tuesday- back, bicep, forearm wednesday- leg and abs thursday- chest, triceps , shoulder friday- back, bicep, forearm saturday- leg and abs sunday- rest day

bro was forming nonchalant, now he’s crying?😭

See the werey😂

Tomorrow we go see a "day in the life of a banger boy that got heartbroken part one"😂😂😂😭

she isn’t his babe.

Why e no ask her out since , nigga just dey pour water for basket. 9ja girls wey sabi scope and love-bomb die. 😂

wow

Jesus Christ

The girl love bomb am gan 😂

w

You no ask am out so what's your point

wait i saw this video of two of them on tiktok na😂😂😂

Make I trust woman?? I rather chew stone

2026 side niggas no sabi shut up and keep enjoying.

“she used to call me ade” 😭😭😹

fat ppl no dey too get sense
Ähnliche Videos
Dollar dey rise everyday, see wetin person dey use him life do 😭😭😭
𝐌𝐀𝐋𝐈𝐊
31,708 Aufrufe • vor 2 Jahren
