Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
HIM OUT W GUNNA
866,291 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

ever since this picture you don dey locked in 😂😂

Oga get this shit sound out of my ears

If no be this food wey shalipopi cook wetin I for chop this morning 😭

Shalli, you wan tap into this Gunna wave.. Normally, I am not a fan, but because of Gunna, I'm definitely "gunna" stream this shit

My AURACLE, it’s been 12 hours since you dropped HIM and I’ve only streamed for 6... I promise to do better, fav 🥹❤️🪐

We de chop am as e de hott🔥🥶

PRESIDO 🐢💙🔥 We don enter 100 Meter o 💙🔥 On repeat 🔁

If you listen to this song pass me I nor even sure 😁😂

Song wey i dy chop since 12

My keke no get speaker boss @plutomaniapopi how I go take stream 😭

your gbedu is infinite Shalli, i talk am 💙

Na me first stream am 🖤🖤🖤

Shalli Shalli, make we first see money buy Jbl

Who say shalli nor good nor know GOOD MUSIC 🔥

My brother music no be yahoo ooh you don work with Gunnar your career is still like this maybe you go future drake next 😂😂

My earpod no rest again , make e no spill remain Only one Pluto presido

HIM 🙂↔️🫴🏽🧃

Make GUNNA come collect NIN Abeg 🙏🏾

@plutomaniapopi MiM out now everyone let’s go everyone let’s go

Is going 🚀

Pluto presido 🪐🪐🔥

Bro! I love shallipopi growth mehn.

presidoooo!! you don burst my speaker 🔥

Send your aza, u no disappoint us.❤

Shalliiiiiiii 🥹 thank for this gift 🙏🏾

He get why them Dey call am president 🙌🙌🫶

Werey you release song you no put link Oya make u help you

This one no fit enter billboard hot 100 oo,but e go get streams pass that davido & gunna own😂

🔥🔥🔥

@plutomaniapopi

Shallipopi really cooked with this one, the kind of bounce this track carries can turn a calm evening into a street anthem. The flow feels raw, like he’s rapping straight from his chest with no filter. That Gunna touch just slides in effortlessly, blending trap luxury with Plutomania chaos. You can literally feel the confidence bleeding through every line, like two worlds meeting on the same beat to cause trouble. This isn’t just a collab, it’s a statement — Nigeria to Atlanta, loud and unapologetic.

God say go into the world and multiply

@plutomaniapopi boss this jam is jamming but , pls buy me JBL 🙏🏽❤️🚀
