Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
"His Dad is like that guy. Do you know about Davido's Dad?" Seyi Vibez:
195,216 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Una sure say this guy understand wey this interviewer dey ask?

REALMENTE ES UN TIPO DE TEMER ๐จ La victoria de David Benavidez sigue llamando la atenciรณn. ๐๐ป Ahora Leo Santa Cruz lo calificรณ como un 'monstruo' por su forma de pelear y un rival temible. ๐ฅ Todo en ESTADIO Deportes. ๐๐ป #Benavides #LeoSantaCruz #Box

To be honest the question comes as a shock for Seyi like, wetin concerns me concern David's dad. Na David dey do music not his dad

This werey no hear anything, he just dey shine teeth like ewure

English choke am for neck

U can see the pretense in his voice , if u like talk about David , if u like no talk about am , e no go add or subtract anything from his life

the struggle is real bro ๐๐ 85% accent wey the interviewer speak Seyi no hear am, he just Dey use scope. Omo ogbon ๐๐

E no know wetin to talk abi e dey try not to gba?

Sorry but Seyi Vibez ugly bro ๐๐

Broooooo WTH๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ. Walai this boy no know wetin to talk
