Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Hit na water! 🔥🥵
100,370 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

Olamide cannot lace David’s shoes Not in this life or the one after

The videos he shoot 2011/12 na wetin the other guy begin shoot for 2016! Omo baddest give the gap seriously na just Spotify numbers mess am up

Go check opps old video who use that kind car for their video 😂

Davido throwback na some people latest

BADDEST IS HIM MU FUCKING GOAT 🐐

Where WizKid,wande,burna wan see money buy this kind phone that year 😄😄

Be like Ocean!

Omo this man nah Og no comparison

Thunder go fire whoever think say davido no be hit maker

See Mercedes where this guy Dey use shoot video that time mehn😭😭

Lol WizKid still dey wash clean studio that year for banky house

If wandecoal if Davido start that RnB he go run no where to be found

@El_Armani0147 My focking JAM!!! 😭😭

Top notch

My Cucurella 🔥🔥🔥🔥

Dem don too whine this guy sha. OBO don too try abeg

I love this song oo Chai!!

Hit na wahrah

My fav.

He too sabi die!! ❤️❤️

💯

Mercedes-Benz SLS AMG in 2012 for a music video is not for everyone ❤️🫵

Omo Davido sha See as big man pikin Dey hustle

Streaming era is unfair on Davido…he would’ve been the most stream artist in Africa.

Na this sing make me Davido Fan.

Man is Amazing, Team OBO for life

Loved back when and Omo baba olowo no doubt but this song, this masterpiece turned me to a fan.

@KunleJONISE Na peruzzi write am

@KunleJONISE In 2012??? 🫵🏾🤣🤣🤣

@KunleJONISE It’s sarcasm

“Written by PERUZZI.” 😂

This so ehnn....i so much love it

Classic

See better sound 😊

Evergreen 🖤

My boy got classics like mad ❤️🔥

Biggest from day one
Benzer Videolar
Sensitive content
Na water water yansh be this 🥵 Babe no dey play at all 😩💦
Mac P£e
115,762 görüntüleme • 4 ay önce
Sensitive content
Nakakatuwa makita how confident you are na in front of the camera! Ang kyoooot mo na, ang angas mo pa! Plus the fit- aahh, grabeeee!!! 🔥🔥🔥🥵🥵🥵🫠🫠🫠 DAMce WITH MADLANG PIPOL SB19 Official #SB19 #SB19DAMonItsShowtime FELIP #SB19_KEN
MomshieWhengNiFELIP&SB19
11,961 görüntüleme • 1 yıl önce

