Loading video...
Video Failed to Load
Hk for 2026?
164,285 views • 26 days ago •via X (Twitter)
47 Comments

Animal behaviour

I tire o

Omo the kind blow wey him go chop eeeh

I swear and if I beat am finish I go pack comot for him house

Weytin Dey happen for here

Them Dey knack them wetin no good for HK

I go slap you back oo

I swear, we go kpai ourselves that day

@Kinghq2w Cus I no understand why the werey Dey share slap

@Kinghq2w 😂 😂 😂

What of if those boys rush am now come beat am how him go feel

I don’t know why didn’t man up to attack him back.

If am the last guy as he slapped does guys and come to me i won't allow him try it with me we will fight.

All of them are just too dull

When you refuse to do honest work, this is what you get. Imagine a full grown man with beards chesting slaps 😂

One apple spoils the rest, as him de sleep person suppose voltage am make him wake regardless for Gh chairman no need reason to voltage you and you go must echo high Spirit chairman if not another voltage go shock you in all, say no to fraud.

Omo!!! See slangs oo. E sure me say you don enter Hk before

Everything na mindset, no be beating dey bring money or ginger people, the chairman never see money na why 😂 back then our HK na for rich boys and we dey see money scatter, Sch no be scam oo. when you work with sound educated men you'll see life differently.

Omo and you we go die that day I swear

I swear we go kpai ourselves

😂😂 which kind nonsense be the

And if they cash out na club Dem dey go again 😆

E reach to ask

And nah all this HK chairman them complain about police brutality pass, what’s different between them and those police

That idiot slapping them one on one he fit no bit any of them you slap me Keh oga I go break your hand

God punish chairman

😂 I no blame chairman na those lazy boys I blame.

Una no ft gather hand beat craze comot for em body

Omo 😂😂😪 this kind slap go shift person destiny

If person try this with me for this 2026, i go break person head

If na police naw dey go shout police brutality

Very lazy union wey no wan work 😂😂😂

I think it high time They Ban this HK! How can you be Treating Human beings Like Animals! This HK is Becoming Alarming & Something Else.

Wetin be HK

I get hot temper ooo God abeg

Death body go full everywhere oo

Slap com mean say woman go come ba?

Even who dey slap dem boys, never pick sef

Bro said “HK for 2026” like he’s already taking pre-orders 😭😂

Stupid greedy idiots

Imagine punishing me for teaching me bad thing

The way I go take enter am sef he no go believe am

No go find work😭😭

The last guy thought its was a joke on till him collect

Even their Chairman sef no Guide 😅

What the fuck is that???

dat last guy feel am, d thing go pain am e fit poison d chairman

