Loading video...
Video Failed to Load
Hmm drop one fact about this kain settings
10 Comments

ROYZ1 year ago
Stream Awolowo

Valentine Bergeron1 year ago
Once you see yourself with people like this, just know say your life remain 2 bars

ROYZ1 year ago
@chukkysmiles_ I agree with you lowkey

Big Lummy☔️1 year ago
You go know say na apartment party dem come for 😂😂

Wolfie 🐺1 year ago
Your charger go miss

ROYZ1 year ago
You get luck if no be your phone miss

Idris Ismail1 year ago
What kind of life is this fgs

Plato's Cousin1 year ago
Omo!! The guy sitting on the couch's arm is in the multiverse.

✞1 year ago
Na Party be this one, everybody don jonze but 1 person go still dey awake

7G⚡️🚀1 year ago
That guy wey no sleep strong ooh
