Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Hmmmmm, how true?
11 Kommentare

Your eba don dey burn werey 😂

Live your No Shave Life Premium Beard Gear at Affordable Prices 🧔 Est 2011 Shop Now >> #noshavelife #beard #beards #bearded

Off the road jhoor

If na babe wey dey masturbate nkor lmao all this takes no matter babe wey go cheat go cheat!

Which fat dey inside, abi my biology is not biologizing

Bend it like Beckham. But how she take know when she no get pen🖊️s? And what if you shift am go where the last person shift am go 🤷🏾♂️

Una don turn brick layer abi

Dey play, that gender will shift it back with wherever u left it on their own

This olosho too mumu 🤦♂️

What if them use toy shift the fat their selves 😒

Go through all this mental and physical gymnastics to check if you have been cheated on, that is you are working overtime to get hurt. God forbid
