Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

225,817 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

NIRE💎 profil fotoğrafı
NIRE💎11 ay önce

Rich people no dey Sabi dance God, is this a sign?

𝚀𝚞𝚊𝚍𝚛𝚒𝚜𝚔𝚢🥷 profil fotoğrafı
𝚀𝚞𝚊𝚍𝚛𝚒𝚜𝚔𝚢🥷11 ay önce

Some label record owner na to dey frown face all the time😂

mini POLANCO 🚔🚘 profil fotoğrafı
mini POLANCO 🚔🚘11 ay önce

Pray I also make this money and find happiness like this. My song guys

A Guy profil fotoğrafı
A Guy11 ay önce

@cupidfszn e sabi no b small

NineT6ix 🦅 profil fotoğrafı
NineT6ix 🦅11 ay önce

Omor, if Don Jazzy dance pass you ur life don spoil 😂😭

Mr. Manager🦅 profil fotoğrafı
Mr. Manager🦅11 ay önce

E no get how Don Jazzy go until Artist Una no go hear am. He knows this marketing thing like ABC! Cupid is in! Na just for the boy to step up solid to the game.

Adeyemi profil fotoğrafı
Adeyemi11 ay önce

Why you shift before spraying lol.

HEIS🦇 profil fotoğrafı
HEIS🦇11 ay önce

As body Dey sweet you use am press me money 😭

ODUNZE MICHAEL 🌿🌿🔥 profil fotoğrafı
ODUNZE MICHAEL 🌿🌿🔥11 ay önce

Baba use brain run go one corner make those ladies nor rush come pick him money cos women no Dey use eyes see dollar 😭😭😂

𝐀𝐝𝐮𝐧𝐧𝐢🌹 profil fotoğrafı
𝐀𝐝𝐮𝐧𝐧𝐢🌹11 ay önce

Nobody: Me: Na like this I wan dey pick your giveaway sir 🤭🤭🤭

No Pity profil fotoğrafı
No Pity11 ay önce

Make person just get ehn own Don Jazzy eh don soft 🤲🏽

Dr. Ose Etiobhio profil fotoğrafı
Dr. Ose Etiobhio11 ay önce

Wait... Don Jazzy should be up to 6ft o

Mehyhor 🇦🇷 💰🙂 profil fotoğrafı
Mehyhor 🇦🇷 💰🙂11 ay önce

Sharply run transfer with that phone Don🌚🤲🏾

BBM💙 profil fotoğrafı
BBM💙11 ay önce

How I wish I be mosquito fit that house.

Analyst profil fotoğrafı
Analyst11 ay önce

Big Don you finish the legwork 😂😂😂

joshellite🇬🇧❼ profil fotoğrafı
joshellite🇬🇧❼11 ay önce

Massive step. Big boss!

Precious💕✨ profil fotoğrafı
Precious💕✨11 ay önce

Reply me make I faint ahbeg

Meekel profil fotoğrafı
Meekel11 ay önce

Don Jazzy no need PA Staff Make I de work for you naa

Millicent Renner profil fotoğrafı
Millicent Renner11 ay önce

Supremosfor a reason

preshblaq profil fotoğrafı
preshblaq11 ay önce

You dance pass tekno sef

♣●NNADIS●º♣ profil fotoğrafı
♣●NNADIS●º♣11 ay önce

E rush the $100 sharp sharp😂

Sultan Of Sapele. profil fotoğrafı
Sultan Of Sapele.11 ay önce

Try deh rest Uncle Jazzy

𝕹𝖔 𝖛𝖊𝖝 🇸🇯💫 profil fotoğrafı
𝕹𝖔 𝖛𝖊𝖝 🇸🇯💫11 ay önce

Because of this dance , I no go stream that EP 🥱😕

``That Introvert Genius```𝕏𓃵ᥬ😂᭄ profil fotoğrafı
``That Introvert Genius```𝕏𓃵ᥬ😂᭄11 ay önce

Steps wey go Harvard 💯

Chukwuemeka Michael™ profil fotoğrafı
Chukwuemeka Michael™11 ay önce

You don chop night food na

skidoobaby 🧟‍♂️ profil fotoğrafı
skidoobaby 🧟‍♂️11 ay önce

Someone check my page today, I sing dope music! 😩

tosin profil fotoğrafı
tosin11 ay önce

🫶🏼😁😁 happy soul

Fayz Olayz profil fotoğrafı
Fayz Olayz11 ay önce

Agbaletu 🤣😅

Angel💕 profil fotoğrafı
Angel💕11 ay önce

Agba stepper

BIGGEST PROMOTER profil fotoğrafı
BIGGEST PROMOTER11 ay önce

Steps plenty na DJ go taya 😂

B# profil fotoğrafı
B#11 ay önce

BIG STEPPER DON JAY

CHARGER profil fotoğrafı
CHARGER11 ay önce

lol 😂 💙💙

𝙍𝙀𝙓❼ profil fotoğrafı
𝙍𝙀𝙓❼11 ay önce

I thank God for you don Papi,see as you fat. Ọmọ money good óò🥹

𝔻𝕒𝕟𝕟𝕪 𝕊𝕙𝕖𝕝𝕓𝕪🎭 profil fotoğrafı
𝔻𝕒𝕟𝕟𝕪 𝕊𝕙𝕖𝕝𝕓𝕪🎭11 ay önce

You bad No worry 🤣