Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

225,817 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von NIRE💎
NIRE💎vor 11 Monaten

Rich people no dey Sabi dance God, is this a sign?

Profilbild von 𝚀𝚞𝚊𝚍𝚛𝚒𝚜𝚔𝚢🥷
𝚀𝚞𝚊𝚍𝚛𝚒𝚜𝚔𝚢🥷vor 11 Monaten

Some label record owner na to dey frown face all the time😂

Profilbild von mini POLANCO 🚔🚘
mini POLANCO 🚔🚘vor 11 Monaten

Pray I also make this money and find happiness like this. My song guys

Profilbild von A Guy
A Guyvor 11 Monaten

@cupidfszn e sabi no b small

Profilbild von NineT6ix 🦅
NineT6ix 🦅vor 11 Monaten

Omor, if Don Jazzy dance pass you ur life don spoil 😂😭

Profilbild von Mr. Manager🦅
Mr. Manager🦅vor 11 Monaten

E no get how Don Jazzy go until Artist Una no go hear am. He knows this marketing thing like ABC! Cupid is in! Na just for the boy to step up solid to the game.

Profilbild von Adeyemi
Adeyemivor 11 Monaten

Why you shift before spraying lol.

Profilbild von HEIS🦇
HEIS🦇vor 11 Monaten

As body Dey sweet you use am press me money 😭

Profilbild von ODUNZE MICHAEL 🌿🌿🔥
ODUNZE MICHAEL 🌿🌿🔥vor 11 Monaten

Baba use brain run go one corner make those ladies nor rush come pick him money cos women no Dey use eyes see dollar 😭😭😂

Profilbild von 𝐀𝐝𝐮𝐧𝐧𝐢🌹
𝐀𝐝𝐮𝐧𝐧𝐢🌹vor 11 Monaten

Nobody: Me: Na like this I wan dey pick your giveaway sir 🤭🤭🤭

Profilbild von No Pity
No Pityvor 11 Monaten

Make person just get ehn own Don Jazzy eh don soft 🤲🏽

Profilbild von Dr. Ose Etiobhio
Dr. Ose Etiobhiovor 11 Monaten

Wait... Don Jazzy should be up to 6ft o

Profilbild von Mehyhor 🇦🇷 💰🙂
Mehyhor 🇦🇷 💰🙂vor 11 Monaten

Sharply run transfer with that phone Don🌚🤲🏾

Profilbild von BBM💙
BBM💙vor 11 Monaten

How I wish I be mosquito fit that house.

Profilbild von Analyst
Analystvor 11 Monaten

Big Don you finish the legwork 😂😂😂

Profilbild von joshellite🇬🇧❼
joshellite🇬🇧❼vor 11 Monaten

Massive step. Big boss!

Profilbild von Precious💕✨
Precious💕✨vor 11 Monaten

Reply me make I faint ahbeg

Profilbild von Meekel
Meekelvor 11 Monaten

Don Jazzy no need PA Staff Make I de work for you naa

Profilbild von Millicent Renner
Millicent Rennervor 11 Monaten

Supremosfor a reason

Profilbild von preshblaq
preshblaqvor 11 Monaten

You dance pass tekno sef

Profilbild von ♣●NNADIS●º♣
♣●NNADIS●º♣vor 11 Monaten

E rush the $100 sharp sharp😂

Profilbild von Sultan Of Sapele.
Sultan Of Sapele.vor 11 Monaten

Try deh rest Uncle Jazzy

Profilbild von 𝕹𝖔 𝖛𝖊𝖝 🇸🇯💫
𝕹𝖔 𝖛𝖊𝖝 🇸🇯💫vor 11 Monaten

Because of this dance , I no go stream that EP 🥱😕

Profilbild von ``That Introvert Genius```𝕏𓃵ᥬ😂᭄
``That Introvert Genius```𝕏𓃵ᥬ😂᭄vor 11 Monaten

Steps wey go Harvard 💯

Profilbild von Chukwuemeka Michael™
Chukwuemeka Michael™vor 11 Monaten

You don chop night food na

Profilbild von skidoobaby 🧟‍♂️
skidoobaby 🧟‍♂️vor 11 Monaten

Someone check my page today, I sing dope music! 😩

Profilbild von tosin
tosinvor 11 Monaten

🫶🏼😁😁 happy soul

Profilbild von Fayz Olayz
Fayz Olayzvor 11 Monaten

Agbaletu 🤣😅

Profilbild von Angel💕
Angel💕vor 11 Monaten

Agba stepper

Profilbild von BIGGEST PROMOTER
BIGGEST PROMOTERvor 11 Monaten

Steps plenty na DJ go taya 😂

Profilbild von B#
B#vor 11 Monaten

BIG STEPPER DON JAY

Profilbild von CHARGER
CHARGERvor 11 Monaten

lol 😂 💙💙

Profilbild von 𝙍𝙀𝙓❼
𝙍𝙀𝙓❼vor 11 Monaten

I thank God for you don Papi,see as you fat. Ọmọ money good óò🥹

Profilbild von 𝔻𝕒𝕟𝕟𝕪 𝕊𝕙𝕖𝕝𝕓𝕪🎭
𝔻𝕒𝕟𝕟𝕪 𝕊𝕙𝕖𝕝𝕓𝕪🎭vor 11 Monaten

You bad No worry 🤣