Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

225,817 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля NIRE💎
NIRE💎11 месяцев назад

Rich people no dey Sabi dance God, is this a sign?

Фото профиля 𝚀𝚞𝚊𝚍𝚛𝚒𝚜𝚔𝚢🥷
𝚀𝚞𝚊𝚍𝚛𝚒𝚜𝚔𝚢🥷11 месяцев назад

Some label record owner na to dey frown face all the time😂

Фото профиля mini POLANCO 🚔🚘
mini POLANCO 🚔🚘11 месяцев назад

Pray I also make this money and find happiness like this. My song guys

Фото профиля A Guy
A Guy11 месяцев назад

@cupidfszn e sabi no b small

Фото профиля NineT6ix 🦅
NineT6ix 🦅11 месяцев назад

Omor, if Don Jazzy dance pass you ur life don spoil 😂😭

Фото профиля Mr. Manager🦅
Mr. Manager🦅11 месяцев назад

E no get how Don Jazzy go until Artist Una no go hear am. He knows this marketing thing like ABC! Cupid is in! Na just for the boy to step up solid to the game.

Фото профиля Adeyemi
Adeyemi11 месяцев назад

Why you shift before spraying lol.

Фото профиля HEIS🦇
HEIS🦇11 месяцев назад

As body Dey sweet you use am press me money 😭

Фото профиля ODUNZE MICHAEL 🌿🌿🔥
ODUNZE MICHAEL 🌿🌿🔥11 месяцев назад

Baba use brain run go one corner make those ladies nor rush come pick him money cos women no Dey use eyes see dollar 😭😭😂

Фото профиля 𝐀𝐝𝐮𝐧𝐧𝐢🌹
𝐀𝐝𝐮𝐧𝐧𝐢🌹11 месяцев назад

Nobody: Me: Na like this I wan dey pick your giveaway sir 🤭🤭🤭

Фото профиля No Pity
No Pity11 месяцев назад

Make person just get ehn own Don Jazzy eh don soft 🤲🏽

Фото профиля Dr. Ose Etiobhio
Dr. Ose Etiobhio11 месяцев назад

Wait... Don Jazzy should be up to 6ft o

Фото профиля Mehyhor 🇦🇷 💰🙂
Mehyhor 🇦🇷 💰🙂11 месяцев назад

Sharply run transfer with that phone Don🌚🤲🏾

Фото профиля BBM💙
BBM💙11 месяцев назад

How I wish I be mosquito fit that house.

Фото профиля Analyst
Analyst11 месяцев назад

Big Don you finish the legwork 😂😂😂

Фото профиля joshellite🇬🇧❼
joshellite🇬🇧❼11 месяцев назад

Massive step. Big boss!

Фото профиля Precious💕✨
Precious💕✨11 месяцев назад

Reply me make I faint ahbeg

Фото профиля Meekel
Meekel11 месяцев назад

Don Jazzy no need PA Staff Make I de work for you naa

Фото профиля Millicent Renner
Millicent Renner11 месяцев назад

Supremosfor a reason

Фото профиля preshblaq
preshblaq11 месяцев назад

You dance pass tekno sef

Фото профиля ♣●NNADIS●º♣
♣●NNADIS●º♣11 месяцев назад

E rush the $100 sharp sharp😂

Фото профиля Sultan Of Sapele.
Sultan Of Sapele.11 месяцев назад

Try deh rest Uncle Jazzy

Фото профиля 𝕹𝖔 𝖛𝖊𝖝 🇸🇯💫
𝕹𝖔 𝖛𝖊𝖝 🇸🇯💫11 месяцев назад

Because of this dance , I no go stream that EP 🥱😕

Фото профиля ``That Introvert Genius```𝕏𓃵ᥬ😂᭄
``That Introvert Genius```𝕏𓃵ᥬ😂᭄11 месяцев назад

Steps wey go Harvard 💯

Фото профиля Chukwuemeka Michael™
Chukwuemeka Michael™11 месяцев назад

You don chop night food na

Фото профиля skidoobaby 🧟‍♂️
skidoobaby 🧟‍♂️11 месяцев назад

Someone check my page today, I sing dope music! 😩

Фото профиля tosin
tosin11 месяцев назад

🫶🏼😁😁 happy soul

Фото профиля Fayz Olayz
Fayz Olayz11 месяцев назад

Agbaletu 🤣😅

Фото профиля Angel💕
Angel💕11 месяцев назад

Agba stepper

Фото профиля BIGGEST PROMOTER
BIGGEST PROMOTER11 месяцев назад

Steps plenty na DJ go taya 😂

Фото профиля B#
B#11 месяцев назад

BIG STEPPER DON JAY

Фото профиля CHARGER
CHARGER11 месяцев назад

lol 😂 💙💙

Фото профиля 𝙍𝙀𝙓❼
𝙍𝙀𝙓❼11 месяцев назад

I thank God for you don Papi,see as you fat. Ọmọ money good óò🥹

Фото профиля 𝔻𝕒𝕟𝕟𝕪 𝕊𝕙𝕖𝕝𝕓𝕪🎭
𝔻𝕒𝕟𝕟𝕪 𝕊𝕙𝕖𝕝𝕓𝕪🎭11 месяцев назад

You bad No worry 🤣

Похожие видео