Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How accurate is this?😭😂😂 #content #milkish
Комментарии: 31

Na why dangote Dey fear to born male child be dis

Dan is selling to the wrong generation

Dangote don go sell shares to the wrong generation 😂

Very accurate 😂😭

You can suggest the change of name to “Ourgote” during the next stakeholders meeting

Ourgote how?😭😭😭

Omo me na to sell our company dey my mind o

Dangote go later regret this thing he do so he never know😅

Ourgote 🤣🤣🤣🤣

😭😭😭😭😭😭 Dangote go Dey regret everyday why him allow Nigerians buy shares for him refinery 😭😭😂😂😂

Dem suppose beat milkish up. 😂😂😂

Did I just hear call him say Danny 😆😆

Milkish you dey X ??

I no gree the tanker fire speed oo my shares 1500

OurGote

Ourgote 🤣🤣🤣

Make we change the name to our Dangote 😭😂

Dang baby

Werey 😂😂

Werey milkish 😂

😂

This boy?? Proper clown 😂😂❤️

OURgote off me😂😂😂

Ourgote nice name 😅

Ourgote😂

Nice name... We gats change the name to "OurGote" make Dannyboy no go dey reason say na only him still get the company

Omo naw dangote refinery sell shares o Not Dangote cement

Ourgote 😂

😅😅🤣🤣

Una too do 😂

We are co shareholders!
