Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How Dare She Say “Tinubu” Is Terrible?
305,543 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

iamstevemario1 год назад
Leave the message and kill the messenger,na Nigeria pattern,see Acapella wey fit afford light,inverter and gen Dey complain,but person wey Dey inside slum wey buy 200naira date Dey defend tinubu online

InTolerant1 год назад
The matter tire everybody except Apcshit people

Sampson Obinna1 год назад
I blame that girl for not insulting that woman 👩 Ajeh

Solar Heavy1 год назад
whoa thats crazy but have you heard this?

Smithnuvie1 год назад
State when dem never see b4 😂😂, that1 off me

unclejoe21 год назад
This lady suppose share that LGI Phone number give us mek we greet am small

Sir G1 год назад
Sleeping president, believe it or not Tinubu is the most terrible president ever

ALLEGEDLY1 год назад
I no dey tire to watch your videos baba 😆

Ray Lyotha1 год назад
@iamacapella TINUBU is not just terrible but so so useless

TEJAN PINKS1 год назад
Idiots we call elites

Franklyn1 год назад
Nigeria my country
