Loading video...
Video Failed to Load
How did Leeds let Chelsea comeback ๐ญ๐ญ๐ญ I lost 400k tonight from Coachee๐ญ๐ญ๐ญ
35,870 views โข 22 days ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

Use this one hold body

Next season I go like taste barca high line again. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

How far , when you go talk about getafe , Elche , sevilla , Valencia and co ? Abi nah only EPL teams una go dey run come banter . Wetting do lalliga teams ?

If youโve ever watched El Classico or you watch this years own, then be quiet

You know wetin be to believe in your team? Attackers Dey no be joke the ball Dey body wetin remain na to set that defense thatโs all

Chelsea go teach una new thing this season

I don't think that should be enough reason

Are you not amazed ?? ๐๐

Cry ๐ญ for me oooo ๐๐๐

I love your tears ๐

We show them who we are really be We are the world champion

Waste of accent ๐

Coach bi dey always chop๐

Since I donโt taste that high line next season I won naked that high line ๐คฃ๐คฃ

This is not last szn! Wotoporosing na ur mate ๐ญ

Una go learn new things ๐คฃ๐คฃ

Sorry oooo ๐ญ

Y'all are too funny sha....I mean grown ups can't wait till the end of game to banter?...must every thing be for clicks? Embarrassing

Your Eba Dey fridge

This guy Dey Chelsea group.

Yes na๐คฃ

Please use meta glass for great moments like this ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ una go cry

You go cry

See as your tears dey sweet me๐๐๐

Why would you bet against Chelsea vs leeds with the players we get

Sorry oh ๐ญ๐๐

Tomide na low key Chelsea fan heโs even getting notifications ๐ข from Chelsea main app ๐๐

Dem don put werey for talk๐

Think say na Man U way get one match a well still fumble last season

You have notifications turned on for your opps...I respect your hate

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

See your clothes sef the scoreline dey there ๐

๐คฃ
