Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
How did she even know she can do that 😭💔😂
49 Yorum

Na for year 1 engineering girls de discover their superpowers

Wetin dem go use the remaining years discover so?😭

@Ojo__Tolu I’ve found your ugly ass a wife. 😂”

Senior Man. I like fit women 😅

U nor fwt ynash see watin you dey do

😦😦

Crazy right?

Na AI

Nobody will tell you that she’s the only girl in a family of all boys

Make we applaud her 😀

Yes o

Really funny 😆

For real

Mtchew she no even get yanch

Guy??? 😭

Na engineering student

Na them 😭

Ezigbo Red Flag 🚩

So what they said about engineering girls is true

Better run if you see em

Btw, women’s strength and endurance is unmatched

No be this type

Van Dame Patricia

I do that alot in school

Guy why?😭

Na where you go give am flying Deutsch man style be that

Calisthenics folks are crazy

Really crazy 😂

Omo which flag be this abeg

This one na horse blood

First time seeing a girl doing calisthenics

This girl strength no be small at all 😂 how she even know say she fit do that one

I swear the strength no be here

Shld register and train as an athlete. That's natural talent there.

Tom boy, he played with her siblings 🤣

She had it practiced several times

This isn't right

ukuganga akukho okunye

This one go Dey beat man oh 😂

She dey conquer man 😭

How did she know she can do that

Cause she has been training consistently? 😒

Naso

Wrong place 🥲

@OlakunleSo77331 Na engineering student 😂

This one na superwoman

Please 😭😂💔

Eh no hard to identify female engineering student

Na them
Benzer Videolar
Sensitive content
Even Jt mama know she is only a local celebrity how embarrassing 😂😂😂😭😭
Pressbardi👠
222,585 görüntüleme • 4 ay önce
