Loading video...
Video Failed to Load
How did the snake get into the hotel room?😳😳😱
359,725 views • 11 months ago •via X (Twitter)
36 Comments

God snakes disgust me

Na person babe oo. Make una no kill am

Nneeeeeeee aaaaa a aaaaa Nneka! 😀

That’s a fucking black mamba ahh!! U still Dey do video abi na your pet? 😳

Ah make dem no gree patricia escape oh

You carry OS come hotel, OS turn to snake and u dey disguise

If a snake enters your house, say ‘As-salāmu ʿalaykum’ (peace be upon you). If it responds, it’s not harmful it may be a jinn in disguise.

Snek snek !!!

😂😂

Don't mind this man, he thinks we don't know. Snake of this size dey make this swift & dangerous move inside hotel room with u and you dey make video?? Well, you won't deny not knowing her before she turned 🐍

Na Karashika find you come.

what specie of snake is this?

Omo that’s a fvckin black mamba 😩😩 One bite and you’re done for!

As you dey video, imagine light just off.

This is the type of snek that comes in through the water closet

What if I don high how will I see it I will just look like a rope in my face

You lodge for snake room you Dey complain

Make una leave am na my ex…naso so hotel she dey go

Una ai don too much 😞

You still get calm down and get time do video😩. Ehhh. E be like say you nah both relate😂.

Which kind yeye question be this naa.. Through the front door of course.. Except that she hasn't transformed at the time 😂

Holy ghost fire, me that can't even stand rat

Those things can get in through thr tiniest holes

Maybe the hotel is located close to a bush

She no wan pay for the food she order.

Tjis has made me so scared. Hes till in the room? I thought snakes can’t crawl on tiles. Ahhh New fear unlocked

Oh shit I left my pet behind

But my own is how do you still have mind to make video, you no suppose find way to disappear?😫, una get mind o

OMO that snake is moving aggressively o, I no fit de there de film anything sir

Abeg where the babe you carry for night dey?

Na lie na d olosho wey carry transform as u no won pay am

Give her money she go turn back

This one na yahoo boy wey no do him rituals well

Watin the person self go do for hotel room… until den we go sabi watin the snake Dey look for

For making a video of a live snake Can never be me

I want to think it’s a voice over cus u there not stay there and make videos calmly talking like this
