Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
How Different Nigerian Artiste would react when someone bash their car 🤣🤣🤣
Комментарии: 36

Dem bash your car few days ago, you don run use am do content You be werey 😂😂😂

You sure say you no be Akpi brother? 😂

make I try enter 100K na abeg 🥹

I bet bro got this inspiration when his car got bashed days ago😂😂

APT! 🤣

Knew it🤣🤣

That Akpi part was too real 😭😂

The most accurate actually 😂🤣

If you don't laugh at this part, they need to run you a test cus you're going through alot😂😂😂😂

Your own😂😂why you look confused for this video?😹

Akpi own is so accurate 😭

Everything was on point, but you see that Speed Darlington😂 Nyem Ego m!

Breeze dey carry wizkid 😅

Akpi’s own was too accurate. Before you started talking i knew it was him 🤣

Burna boy go give u better beating first before r leave u 😂😂

Too real 😂

🤣🤣😂🤣😂 why u no do Shallipopi 🤣😂🤣 Burna and Akpi voice too enter 😂😂

Like play like play all those uncompleted houses around your house Don complete 😁😂

Omo you for do Davido own too I wan see something

Na God go punish for mimicking Davido this way 😭 So dem spoil my IDOLO car, na him go still pay 😂😂

Omor you nailed Akpi part that dude is something else 😂😂

That “fuck outta here” that you say for Akpi ehn, too accurate 😂😂😭

That wizkid walk really funny me 😂 😂

That Akpi part really burst my head. The werey say you done finally buy me new Benzo

That speed own was 1000 % correct 🤣🤣😂😂🤣

"You don finally buy me new Benz", 💯 what akpi would say.. 😂

And @john322226 go say ur skits no funny 🤣

You don finally buy me new benzo off me😭

That Potable was too real

Derereng…😩😩😩

You sabi 😂

😂😂😂that speed Darlington part

Shebi dem just bash your car for Ago bridge of recent, u don use run content na na 😂

Who else was expecting portable to be among the artists?😭😂

I say Burna no go March you ke Akpi go drag you dey go new dealer shop from there self 😂😂😅

Cholo Holl am o! 😂😂😂
Похожие видео
Sensitive content
If someone told me, I misgendered them I would laugh in their face. 🤣🤣🤣🤣
Rocky🇺🇸🪖🤠😎✝️
25,580 просмотров • 8 месяцев назад
