Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
How do you deal with something like this ? 🤦♂️
96,939 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
34 Kommentare

Na dem spoil am like that, one or two dirty slap will make him reason well

The problem didn’t start with the phone that day, it’s a build up of what he’s been taught at home and the things his parents have been tolerating from him.

At times, I do wonder what bings camera to this kind of situation?.. and the worst part, what is the video doing on the Internet?? Am I the only one thinking this way?

If this was how her own mother trained her, she wouldn't be here. African culture is way different from the western. Unfortunately, many Africans hate everything about themselves and this is the result. This is irritating to watch abeg

Make this boy no just come near me because him go too cry. See as old man Dey cry because of phone. As I Dey hear him tears, I just Dey vex. Na the parents spoil am like this. Rubbish. 🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️

E con be like she collected the mat wey dey egbére "gnome" hand 😆 🤣

Abeg who brought this silly woman, her badly raised son and their rubbish content to my timeline? Last time he was hitting her because she woke him up in the morning. She had a lot of rubbish to say about people's comments. Mtcheww.

Children go stress you kaiii😂😂😂 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Until dem drop YouTube link sha 😒😒

Nepo baby no go know wetin God do for am... the kain backhand wey my mama go throw you ehn you ho first think say na thunder

This annoying family again, i wonder if there's a man in that house. The woman is really annoying, disgusting upbringing.

Nah Ajebor my step mum u dey cry run from house not following her 😂 woman wey cook indiomie give her pikin flog her for night when she dey sleep 😂😂😂😂😂

I think what I need to deal with here, is to afford such a good house like this, if the boy like make e fire like okada, I will not be disturbed 😧

My mom go don give me 28 slaps 😂😂

The parents have done a bad job by spoiling this child. What does he need phone for at this age? He should continue please, show them shege

My mama for don tear me slap o....he even get mind to dey follow her around chai

Na only big man pikin fit dey behave like this them live am 😏... I trust my mama sha , by now I for don cry the real cry con stop final, go do other things 😭😂

Spoil brat! Na this kind dey turn Gabriel or zubby Michael in the future.imagine him not owning up to his fault at this goloto age? Just continue spoiling his life all in the name of "he is too stubborn and his father won't let me best him" na you go cry the most in future.

Nepo kids and their own problems. Me wey grow up for Lapo household.....let me not say anything 😀🙆🙆

Nah so them Dey raise stupid children. She go call herself mother oh🤦🏾💔

Pikin wey suppose don collet like 2 slap to calm him head down. My son no dey try this shit around me for house.

Una dey try oo, pikin wey I go tear better backhand

I sure Yu didn’t use back hand on him because if you did, he wouldn’t been following you.

How did you get here madam from you spoil his own and want me to give you your own to eat the food if you want your phone, the next thing na beg am to go bath

You never see the sign boy go soon dey beat his mother soon This na spoil brat

Him own better make Dem carry am go water side make him live with some trenches children only then will he understand life.

God help me to train my children well enough. Gentle parenting kor, I'm done

Soft parenting. That’s what all this causes. The being woke will destroy the future

This woman and this her annoying son again

Throw that thing off the stairs

Na beating I go use make u stop crying,I no Dey do gentle parenting for this side becos this new generation children are something else,my landlord ’s 13yrs old daughter Dey come my kitchen backyard to Dey call different men that are far more older than she everytym .

Videoing him for my own opinions, right? All of una dey ment

NOTHING I DISLIKE SO MUCH AS SOFT PARENTING. CREATING WEAK MEN. YOU CAN'T TRY THIS NONSENSE WITH MY MUM.

The cry de vex me... which kind parenting be this,is the two of them fine?
Ähnliche Videos
Sensitive content
Parents only How do you deal with this situation as a parent??
Mattjenkelani
367,074 Aufrufe • vor 2 Jahren
