正在加载视频...
视频加载失败
How does he do this?
49,065 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

Tinubu go make u discover your talent 😭😭😭

If dem born anybody well make e drop one big rubbish English say na why e fit achieve this, oga na Jax nothing anybody wan tell me😂🤣

There's what is called 'upper esophageal sphincter" this is an organ that prevents the reversal of food to the mouth. But some people can open this at will and this is what this guy here is doing. Not everyone can do that. It's an animal ability.

Yaba you dey tabon "how does he do it " ke 🙄🙄🙄🙄 erora yinbon

My God will confuse my enemies... them go think say my real life na AI

The video is reversed🌝

That is just disgusting and gross. Like say he be goat wey fit rechew what they eat

Hmmm I don’t understand, is he a magician?

Na the more you look, the less you see.

This one go dey use him mouth urinate

Omo see ruminant animal ooo in form of a human being

These blogs are the real olodo uprising enablers!! Infact yall are the medis wing of the olodo gang...cause wtf is this

Abi this boy carry Tank for belle?

Omo e no dey normal abeg🤧

He stored it in the upper tank in the stomach

Aquaman

Check us out!

This one babe no go ever complain sey e no wet. E go use water pour am

Anybody wey like my tweet I go do video show them the trick

Nah borehole he be. 😂

Notin way I Neva do to trend.💔😭😂 No tinubu must goooo.😒

Wow good, no need to buy water or need water to bathe….😂💔

This one na Water Bender o

What is this?

Maybe he has a disorder

😂😂😂community tap water

Ruminat animal.

Nigerian water bender

Is he regurgitating????

Abeg we need water for enugu 🙏😢

Installed borehole

Omo this one dey regurgitate o 👀

Which kind talent be this

It's a rare ability. I know a person like that who can bring food back into her mouth and continue chewing

I don’t know but it disgusts me

