Loading video...
Video Failed to Load
How does Wizkid do it that he commands so much respect??
22,607 views • 9 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

He leads and others follow them do stream yesterday na Wizkid name all of them still de shout With wiz class will always be permanent.

So much brother he too dey reserved

If you are too accessible, you will loose your value and respect.

Study the eagle 🦅, e get y them dem call am biggest bird, no be just talk

Iwo ma go yato o

Comment wey don sha for tiktok

Baba don read 48 law of power tire😂

Na daddy for u be that ooo

Una dey mumu una sef . He is not humble so rest

Do more than that he can’t notice you. Those you met online that did more than that he never notice them.

Na baba na❤️🦅

Respect wey no fit sell tour

Okay man I have to follow u, I love your analysis from sports to entertainment 🤣🤣

You just Dey mumu anyhow

Where and were the respect Dey, greed full every where, favoritism no gree una see better nawa ooo 😂🤣🤲 commander in chief Nawa ooo for greediness 😂😂😂

No level again for am, you guys are just punching him

judge bush go one side

This guy just dey make me love Yoruba language, e too sweet for him mouth

2 mins video , no sense or message passed 🤦♂️🙂↔️

All the messages wey your parents,your teachers from primary school to secondary,your lecturers in University,to your Alfas and pastors for churches and mosques don give you till grow to this age,weitin you use am do? Why be sey na from stranger from X you dey find sense?

That is the same reason you opened a creator account to make and post contents for people to digest and learn something 🙂, don’t expect to grow this way and to think I was considering giving you a follow . Thank God I didn’t try it . Go ahead and make caricature of yourself ☺️🍾

What does your follow add to my life?? Nothing, absolutely nothing…So Goodluck to you and your follow…Others will, thank you 🙏

How e Dey do am @bigHotbaby1 @Mznino_

He is calm and focused

Omo fc too poor and ther fave no still send them so dem be mother fuker

Na shy shy type of guy from day one ,he created a niche for himself out of it .

Use 1 min Dey repeat like the same 3 words, I know when person dn take mkpurummiri

He is the Messi of music industry

48 laws of power. Use absent to command respect.. no on values what they see always.

Dump ass which respect ?

Ógabazi’Ógbazain eyun Gabazin sholay 1V1 💯

I just dey laugh here

He’s the biggest ❤️

Super commando of respect, make I’m Command our Nigerian army na boss

He didn’t put himself on people’s hand for social media, he no go dey follow una dey do I too know I dey here ✍️it’s rare to know his life style on media how u no go respect am when u no see am finish
