Loading video...
Video Failed to Load
How happy rich, uneducated men act when a graduate comes looking for work from them 😂
36,968 views • 5 days ago •via X (Twitter)
35 Comments

So na u make this babe no reply all my DMs abi guy, watch your back bro😡

Fawwk 😭💔😂😂

Is that annoying laugh. 😂

😂😂😂

Joy wan maralyse you for here. See wicked joy 🤣🤣🤣🤣

This rich uneducated folks can be very annoying like very very annoying, there gas lighting is on another level

Typical Pst.Odumeje, he loves to hear Graduate

guy why😂😂😂😭😭 why this again “where is your Amg” 😂😂😂😂 werey say i no know watin i dey check all this big igbo men are funny like that men them full Ago palace way!

😂

Na ur amu that girl De suck? E small o

This boy, you dey worry ooo 😂😂😂🤦🏽♂️

But why you Dey always spread leg to balance bro 😭😭

Zico abeg nau which one be amg again

Peller to ycee Abi wetin be tha guy name again 😭😂💔

😂

Where is your AMG burst ma head🤣

Nothing dey sweet illiterate pass make them dey see graduate way never make em.. 😂😂😂

How many sentimental long is a glc 😂💔

U no go kill me bro 🤦♂️😂😂

This thing no be skit oooo e dey sup for real life walai

“How many centimeters long AMG GLC”😂😂😂😂

You go too cry

Guyyyyyy

😭

😂😂😂

Fuuuuu 😂😂

You don kill me zico

If den bus your head my hand no dey Oooo 🫵🏽😂😭💔💔💔

What the hell brr 🤲🏼🤲🏼😭

Droven????

😹

Aneema 🤣

Omor this boy don kill me 😭🤣 "I just check your everything now. I no know wetin i check but I just check am"😭😭🤣🖕

You be Mugu 😂😂

Omo ... Nbl 😂😂
