Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
How is this even possible 😳
22,954 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Some mechanic sabi the work

Aswrr

Dem don remodel the motto

Wow

Very possible Them go still sell am fairly used instead of dangerously used

Nothing even concern me pass the song wey dey play for the background

Even my first car wey I import worsen than this, and those people do am perfectly without the client wey wan buy am notice anything.

Be like you never reach ladipo before

Sure

They go come sell ahm as direct Belgium 🤦🏽♂️

Nothing wey my country people no fit do🥲

Omo

Hope say the engine no go later knock

Hi Let's contact Fb immediately 😎

Ask peller

I can teach you if you want, just come to my room

You can see it unfolding fam

After that, they will say it's accident free

Smile and enjoy life.

The song playing at background goes well with the video

So mechanic too sabi

In Nigeria, anything is possible. We are too talented

ObedoPF too sabi mehnnn

that background song is a proper jammmm mhen.

Is very possible boss have witnessed many of it

Dey play with Aba boys

The mechanic man Sabi work

Them go to panelbeat the car

Na why I Dey always respect mechanical engineers ❤️🫡

After now them go sell am as foreign used

Play with am first

Everything is possible if money Dey

No be how u do ur car

They don show you, you’re still asking how is this possible 😂

D Finishing too fyn
