Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
How it all started (Episode 1)
17,346 görüntüleme • 7 gün önce •via X (Twitter)
20 Yorum

The Series you started and never FINISHED. Omoo! you Rage bait me gah 😖

You wan start mara and clara for us 😂

Divine what rage bait us oo 😭😭😭😭

Oga better drop more episodes ooo no ragebait us

Guy wetin you wan buy gan gan? Tell me. This your work rate mad

She wan use money rage bait you

This is so cringe wtf 😌

Was the biggest rage bait 💔

I dey wait for the Episode 2 guy, no go rage bait us ooh

Na Korean film I dey watch so 😒😅

You later end am bah?

Where's episode 2 No rage bait my attention abeg ?

😂😂

Seen enough I need 5 seasons

No de act Wetin no possible jhare

🤣🤣

Bro please I wanna join the team 🙏😔

Divine pls complete this episode

You dun start

Trenchboy you don Rage bait us ni 😒😏, you con make we fall in love with this content and left us hanging abi🤔🤣🤣🤣
